paroles de chanson Common Person - Burna Boy
(Pon',
Pon',
Pon')
(Funkula,
funkula)
Na
me
wey
dey
clean
una
house
Na
me
wey
dey
wash
una
car
Na
me
wey
dey
cook
ununu
Na
me
wey
dey
wash
una
cloth
Na
me
wey
dey
work
for
your
shop
Na
me
wey
dey
hawk
ununu
I
be
common
person
But
my
happiness
oh,
still
be
my
own
(still
be
my
own)
Everybody
get
role
No
mean
say
your
own
role,
pass
my
own
(pass
my
own)
I
be
common
person
But
my
happiness
oh,
still
be
my
own
(still
be
my
own)
Everybody
get
role
No
mean
say
your
own
role,
pass
my
own
(pass
my
own)
Because
na
God
I
dey
put
all
my
faith
Food
for
my
plate
E
fit
no
do
me
chop
Mm,
balanso
Even
as
things
no
dey
go
my
way
Even
in
days
I
no
get
nothin'
at
all
Mm,
balanso
Na
me
wey
dey
drive
your
bus
Na
me
wey
drive
your
keke
Mm,
balanso
Na
me
wey
dey
run
around
Na
me
dey
do
the
job
Mm,
balanso
I
be
common
person
But
my
happiness
oh,
still
be
my
own
(still
be
my
own)
Everybody
get
role
No
mean
say
your
own
role,
pass
my
own
(pass
my
own)
![Burna Boy - Love, Damini](https://pic.Lyrhub.com/img/l/n/x/_/gln9xp_xnl.jpg)
1 How Bad Could It Be
2 Solid (feat. Blxst & Kehlani)
3 Wild Dreams (feat. Khalid)
4 Common Person
5 Toni-Ann Singh (feat. Popcaan)
6 Love, Damini (feat. Ladysmith Black Mambazo)
7 Vanilla
8 Glory (feat. Ladysmith Black Mambazo)
9 Science
10 Cloak & Dagger (feat. J Hus)
11 Jagele
12 Whiskey
13 Different Size (feat. Victony)
14 It's Plenty
15 Dirty Secrets
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.