paroles de chanson Disrupt the Programme - Bantu
We
must
to
disrupt
the
programme
Put
sand
sand
for
their
garri
Regain
our
freedom
by
any
means
necessary
Disrupt
the
programme
Put
sand
sand
for
their
garri
Regain
our
freedom
by
any
means
necessary
Oga
no
tell
me
say
make
I
hold
my
anger
Make
I
no
make
noise
make
I
cooli
temper
When
herdsmen
dey
slaughter,
massacre
we
brother
From
Benue,
Ekiti,
Enugu,
Zamfara
Hundreds
dey
die
dey
peme
like
fly
Blood
e
dey
flow
government
dey
turn
eye
Silent
indifference
dem
go
play
with
our
sense
Point
hand
for
Libya
to
bury
di
matter
We
must
to
disrupt
the
programme
Put
sand
sand
for
their
garri
Regain
our
freedom
by
any
means
necessary
Disrupt
the
programme
Put
sand
sand
for
their
garri
Regain
our
freedom
by
any
means
necessary
How
long
we
go
dey
wait
dey
sit
down
debate
Dey
waste
our
saliva
dey
yan
for
social
media
Nothing
go
change
if
we
no
organise
Call
out
their
bullshit
and
cut
them
to
size
Na
we
get
di
strength
na
we
get
di
numbers
Nothing
to
fear
my
brother
rise
up
my
sisters
By
vote
or
by
force
we
must
wipe
di
slate
clean
This
yẹ'yẹ'
politirikshians
must
enter
dustbin
We
must
to
disrupt
the
programme
Put
sand
sand
for
their
garri
Regain
our
freedom
by
any
means
necessary
Disrupt
the
programme
Put
sand
sand
for
their
garri
Regain
our
freedom
by
any
means
necessary
Freedom
– The
clock
is
ticking
Freedom
– It's
all
or
nothing
Freedom
– Don't
come
for
begging
Freedom
– Stand
for
something
Freedom
– It's
all
or
nothing
Freedom
– The
clock
is
ticking
Freedom
– We
done
with
talking
Freedom
– Just
stand
for
something
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.