paroles de chanson Hard Life - Blackface
Blackface
Yah
man
Alabai
are
you
with
me
Marvellous
are
you
with
me
Said
it's
a
hard
life
Wey
we
dey
live
oh,
eh
eh
I
tire
for
this
kind
life
Wey
we
dey
for
this
kind
country
It's
a
hard
life
wey
we
dey
live
for
naija
Use
dem
money
plane
to
overseas
dem
ja
Hard
life
wey
we
dey
live
for
naija
Ja
ja
(naija
in
Africa)
It's
a
hard
life
wey
we
dey
live
for
naija
Use
dem
money
plane
to
overseas
dem
ja
Hard
life
wey
we
dey
live
for
naija,
ja
ja
(naija
in
Africa)
Na
so
dem
do
dem
chop
our
money
go
Dem
think
sey
me
and
you
we
no
go
know
(na
lie
o)
See
them
as
dem
pass
dey
go
Blow
their
siren
from
makurdi
to
otukpo
Chakoko
Kwa
eh
See
as
our
life
just
dey
bitter
eh
'Cause
Our
roads
e
bad
How
can
we
be
glad
When
the
children
are
suffering
Everyday
in
ah
we
yard
Dem
say
e
go
better,
e
worse
pass
as
e
bad
oh
Money
no
be
dem
own
Dem
put
am
for
dem
backyard
After
dem
go
say
make
we
no
light
we
jay,
Make
we
no
know
sey
dem
steal
our
pay
From
here
to
Bombay
I
say
Which
kain
life
we
dey
today
When
we
dey
work
and
daily
no
pay
I
say
This
government
e
bad
oh,
see
as
dem
leave
All
the
students
and
dem
dey
keep
dem
for
Their
house
oh
It's
a
hard
life
wey
we
dey
live
for
naija
Use
dem
money
plane
to
overseas
dem
ja
Hard
life
wey
we
dey
live
for
naija,
ja
ja
(naija
in
Africa)
It's
a
hard
life
wey
we
dey
live
for
naija
Use
dem
money
plane
to
overseas
dem
ja
oh
Hard
life
wey
we
dey
live
for
naija,
ja
ja
(naija
in
Africa)
Nowadays
everybody
is
living
in
pain
Work
for
six
months
salary
go
dey
in
vain
Dem
wan
scatter
we
brain,
dem
pack
all
the
Masses
and
put
dem
in
a
poverty
train
Corruption
na
the
order
of
the
day
And
the
fuel
scarcity
e
dey
bring
the
country
shame
(no
mind
them)
After
then
dem
go
tell
we
what
to
do
When
dem
take
the
revenue
And
drink
liquor
with
dem
crew
yuh
Fire
burn
one,
all
of
them
wan
Embezzle
we
money
And
dey
call
we
bloody
fool
I
say
the
youth
na
the
time
for
we
To
take
the
lead
No
mislead
a
black
family
What
we
need
in
society,
just
for
dem
to
give
We
the
basic
amenities
'cause
It's
a
hard
life
wey
we
dey
live
for
naij
Use
dem
money
plane
to
overseas
dem
ja
Hard
life
wey
we
dey
live
for
naija,
ja
ja
(naija
in
Africa)
It's
a
hard
life
wey
we
dey
live
for
naij
Use
dem
money
plane
to
overseas
dem
ja
Hard
life
wey
we
dey
live
for
naija,
ja
ja
(naija
in
Africa)
How
can
I
live
in
a
country
Where
the
light
ain't
steady
Water
don't
run
and
I
can't
afford
spaghetti
I
don't
do
deals
cos
they
shady
When
the
thieves
come
to
rob
Them
the
cops
ain't
never
ready
(oh
God)
I
would
have
graduated
4years
ago
And
would
I
graduate
now?
Only
God
knows
The
economy
of
my
nation
is
moving
too
damn
slow
Nobody
cares
to
know
whether
you
catch
a
rhyme
blow
Folks
can't
afford
3 square
meal
How
damn
then
dem
pay
their
bills?
Pot
bellies
up
there
don't
know
how
it
feels
With
pure
raw
skills,
now
I
gat
a
record
deal
I've
got
to
say
this
from
the
heart
OBJ
we
don't
feel
you
As
a
matter
of
fact,
OBJ
we
don't
believe
you
You
don't
know
exactly
how
it
hurts
we
see
you
We
don't
need
you
You
gotta
step
aside
please
We
gat
death
traps
on
the
high
way
You
expect
us
all
to
live
on
minimum
wage
Sellers
ain't
paid,
brothers
got
to
buy
guns
to
go
on
rampage
to
rob
his
own
way
Now
the
youths
listen,
we
all
know
how
you
feel
We
gat
no
remedy,
we
got
to
get
up
for
real
So
put
your
guns
down
and
use
your
head
'Cause
someday
I
believe
we'll
make
this
daily
bread
cos
It's
a
hard
life
wey
we
dey
live
for
naija,
use
dem
money
plane
to
overseas
dem
ja
Hard
life
wey
we
dey
live
for
naija,
ja
ja
(naija
in
Africa)
It's
a
hard
life
wey
we
dey
live
for
naija,
use
dem
money
plane
to
overseas
dem
ja
Hard
life
wey
we
dey
live
for
naija,
ja
ja
(naija
in
Africa)

1 Show Me the Way
2 Be Ur Man
3 Carry Us Go
4 Why Oh Why
5 I Get It
6 E Dey Pain Me
7 Hard Life
8 Beautiful
9 Baby
10 A Call Away
11 Enem E
12 Ijo Ti Ya
13 My Chikoto
14 Oh Nigeria
15 Massive Situation
16 Festac Anthem
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.