paroles de chanson For You - DJ Neptune
Greatness
Another
banger
(let's
go)
DJ
Neptune
(hit
me)
Since
I
dey
look
for
Insta
o
Your
picture
dey
give
me
ginger
o
Girl,
e
be
you
I
dey
sing
for
o
I
no
fit
to
play
you
like
FIFA
o
You
and
your
friends
dem
sit
down
I
notice
say
you
be
the
leader
o
Follow
me
make
you
for
enjoy
Drink
Hennessy
plus
shisha
o
Hmm,
astalavista
o,
tonight
na
astalavista
Hmm,
give
me
ginger
o,
girl,
you
dey
give
me
ginger
Hmm,
Chelsea,
Manchester
o,
tonight
na
Chelsea,
Manchester
Make
you
take
am
easy
on
me
girl,
yeh
ma
pami,
hmm
Whatever
you
need,
baby
girl,
I
get
am
for
you,
eh-eh
Me
I
get
am
for
you,
eh-eh
I
say
whatever
you
need,
baby
girl,
I
get
am
for
you,
eh-eh
Me
I
get
am
for
you,
eh-eh,
hmm
Shey,
you
dey
feel
all
my
gbedu?
(Gbedu)
I
don
come
with
another
banger
o
(banger)
Run,
make
you
call
all
your
sister
o
(sister)
You
still
fit
to
call
your
aunty
o
Amprokotomakule,
baby
(eh-eh)
Your
waist
dey
sweet
me
like
fanta
o
(hmm)
The
way
you
dey
whine
to
the
konga
o
(lady
shake
it,
let's
go)
This
one
na
love
at
first
sight
I
don
find
love
for
many
places
I
don
even
use
website
But
I
no
find
anybody
Wey
fit
the
decription
wey
I
write
But
when
I
see
you
from
afar
And
I
see
the
way
your
body
dey
shine
That's
why
I
dey
use
my
eyeglass
I
dey
talk
to
you
make
I
no
go
blind,
eh
Make
I
no
go
blind,
hmm
Make
I
no
go
blind
Manager
give
me
check
make
I
for
sign
Give
this
girl
wey
dey
my
side
One
minute
I
don
change
her
life
When
money
dey
everything
dey
dey
alright
o
Oya
take
your
body,
she
be
miss
kedike
She
be
miss
kedike,
she
be
miss
kedike
Girl,
this
our
love,
e
no
go
fade
away
E
no
go
fade
away,
e
no
go
fade
away,
hmm
I
no
go
play
you
like
Dembele-le,
I
no
go
play
you
like
Makele-le
Thank
God
say
you
come
my
way
I
thank
say
you
come
my
way
Whatever
you
need,
baby
girl,
I
get
am
for
you,
eh-eh
Me
I
get
am
for
you,
eh-eh
I
say
whatever
you
need,
baby
girl,
I
get
am
for
you,
eh-eh
Me
I
get
am
for
you,
eh-eh,
hmm
Shey,
you
dey
feel
all
my
gbedu?
(Gbedu)
I
don
come
with
another
banger
o
(banger)
Run,
make
you
call
all
your
sister
o
(sister)
You
still
fit
to
call
all
your
aunty
o
Amprokotomakule,
baby
o
(eh-eh)
Your
waist
dey
sweet
me
like
fanta
(hmm)
The
way
you
dey
whine
to
the
konga
DJ
Neptune
Shake
am
(whine
am
jor)
Shake
am
(I
say
shake
am
jor)
Comot
body,
break
am
Neptune
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.