paroles de chanson Farabale - Dammie
Oh
yeah
yeah,
oh
yeah
yeah,
ohhhh
Shey
na
me
be
the
one
wey
get
the
dream
wey
dey
make
the
poeple
scream
All
around
me
they
wan
know
wetin
dey
freak
me,
Dem
no
know
say
no
be
me
na
papa
mo.
Everytime
they
criticise
me
with
their
mouth
them
want
shoot
me,
Everywhere
i
go
na
so
them
they
pursue
me
The
God
wey
dey
in
me,
e
too
big
pass
dem
own.
My
God
is
so
big
and
great
and
I'm
basking
in
his
Grace
Gather
around
i
gat
something
to
sayyy.
Moni
ke
Farabale,
You
never
see
anything
so
e
fokan
bale,
He's
not
yet
throughh
Osese
bere
ni,
its
just
the
tip
y'all
see
Moni
ke
calm
down,
baba
just
dey
start
am
When
he's
done
all
y'all
go
dey
wonder,
Iyanu
ni...
lofe
faye
mi
se
e
e
You
aint
seen
nothing
yet
sidon
dey
loook
Ehhh...
oh
oh
oh
oh
(3×)
Dont
waste
your
time
to
smile
in
case
You
feel
say
my
God
no
do
am
quickly.
Everytthing
na
time,
I'm
not
struggling
I'm
just
waiting,
Me
i
no
dey
fret
cos
the
chairman
na
papa
moo
You
dont
need
to
pull
me
down
cos
very
soon
you
go
like
my
crown.
I
just
wannna
try
to
make
you
understand
say
The
God
wey
be
for
me
e
too
strong
pass
your
own.
My
God
is
so
big
and
great
and
I'm
basking
in
his
Grace
Gather
around
i
gat
something
to
sayyy.
Moni
ke
Farabale,
You
never
see
anything
so
e
fokan
bale,
He's
not
yet
throughh
Osese
bere
ni,
its
just
the
tip
y'all
see
Moni
ke
calm
down,
baba
just
dey
start
am
When
he's
done
all
y'all
go
dey
wonder,
Iyanu
ni...
lofe
faye
mi
se
e
e
You
aint
seen
nothing
yet,
sidon
dey
look.
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.