Domben Pen - My Friend paroles de chanson

paroles de chanson My Friend - Domben Pen




Even when I lose
I no envy my guy
Bad days are gone
Now we using champions slogan
It's been a long run for this road
I swear... eeeh
Me and you know
E no easy for this road oh My friend
Alaye today today
We no dey like yesterday
Better days we here to stay
Alaye today today
We no dey like yesterday
Better days we here to stay
You be my personal
Person me I no fit leave
Me I dey for you
And I care about your feelings
If I dey down
You boost me adrenaline
I dey like you like pikin like Bobo
Dey for you like a gallant mopol
Share update wey fit make us choke ooh
Come make we chop la vida loca
My friend, friend
Friend wey pass brother
My friend, friend
Friend wey pass brother
Alaye today today
We no dey like yesterday
Better days we here to stay
Alaye today today
We no dey like yesterday
Better days we here to stay
Team work make us man up
Fuck up no dey reach four
Shut up you no fit stop us
We dey go till the bus stop
Tight fish for Titus
They no fit move
They no fit shenk us
No man Jah gat us
If you no fit help oya back off
My friend, friend
Friend wey pass brother
My friend, friend
Friend wey pass brother
Alaye today today
We no dey like yesterday
Better days we here to stay
Alaye today today
We no dey like yesterday
Better days we here to stay





Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.