Falz feat. Chillz - Paper paroles de chanson

paroles de chanson Paper - Chillz , Falz



Dem say see danger o
You no dey see danger o
No go loose your center o
All because of paper o
Dem say see danger o
You no dey see danger o
No go loose your center o (yeah)
All because of paper (cheque, huh ah)
All because you want to live the fagi life
You ready to pay the price do the sacrifice
You ready to pay the price take your mama life
And even you no fit explain this your appetite
You want the benz, you no wan take the Taxify
You wan order gold bottles eh maybe 35
You wan hala private jet things when you catching flight
And you dey she werey losun
You don dey bark for night
Skeletons in your closet
You murdered to chow supper
All the rub for powder, you swallow to pass border
All the person pikin you carry for tight corner
I see you when you collect ekuje oga olopa (Oga olopa)
Dem say you talk say you dey find raba
Na so you go and deep your two hands in foul matter
Oga this one you dey do e pass armed robber
You turn criminal because you want chow dollar
Dem say see danger o
You no dey see danger o
No go loose your center o
All because of paper o
Dem say see danger o
You no dey see danger o
No go loose your center o (yeah)
All because of paper o (cheque, huh ah)
All because they offered you a little dollar
Na which kind foolish marriage wey you throw your daughter
Small girl pikin wey her hero still be Dora
Small pikin there wey never suppose to leave the mother
You need to hammer, you need to get the dough
E dey important
You want to chop national cake
You dey pray for contract
Dem give you ghana-must-go
Make you change the number
Voting never start, you don dey say your congrats
Why your people no fit hide this long throat
No go use your dirty hand stain the white for my clothe
Mouth full of jokes
Hand full of notes
Oh I hear your people collect price for some votes
Dem say you talk say you no like suffer
Na so you go and deep your two hands in our coughers
Oga this one you dey do e pass armed robber
Throway moral
Because you want chow dollar
Dem say see danger o
You no dey see danger o
No go loose your center o
All because of paper o
Dem say see danger o
You no dey see danger o
No go loose your center o
All because of paper o



Writer(s): folarinde falana


Falz feat. Chillz - Moral Instruction
Album Moral Instruction
date de sortie
15-01-2019



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.