paroles de chanson




Someone told me long ago say life go better.
Still we dey under the weather
So someone tell me how far
This is 1960 we Don dey wake even now self we still dey the matter.
How far.
I beg tell me how far.
wild life we here just be somehow
Why some people no fit get food when dey want
chow.
yet some people fill am jets for their compound.
Why that money no fit come around.
So when I need me sofa let me have some on
Ground.
Why children no fit go school Why are they on sound.
Why they no fit full fill their dreams like they feel like to.
And this rate of poverty lochi hiatu. (How far)
Them say oil dey wo kia lodjor.
Otali sey dem wise pass Solomon.
Them miss manage everything ok ed a wu mu.
Giant of Africa Oshewalugu.
Poor man they hustle he dey fine work



Writer(s): FOLARINDE FALANA


Falz feat. Sir Dauda, Falz & Sir Dauda - Wazup Guy: The Album
Album Wazup Guy: The Album
date de sortie
30-05-2014

1   Marry Me
2   Senator
3   Hold Something
4   High Class
5   How Far
6   Toyin Tomato
7   Currency
8   Wazup Guy
9   Jessica
10   Cool Parry
11   O Pari
12   Intro
13   See Me
14   Toyin Tomato(Skit)
15   Right Now
16   123
17   Oh God
18   Wazup Guy(Remix)
19   The Advice



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.
Chargement
Chargement