paroles de chanson Sorry Sorry - Francois K's Old Skool Afro Dub - Femi Kuti
If
my
eyes
no
decieve
me
And
na
true
be
things
my
ears
dey
hear
Politicians
and
soldiers
make
e
meeting
Our
country
dem
wan
repair
Dem
dey
make
like
say
Dem
know
o
know
Say
na
dem
a
spoil
our
country
so
As
dem
dey
dabaru
am
dey
o
Na
so
my
people
dey
follow
o
o
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Nigeria,
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Africa
Sorry
sorry
o
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Nigeria,
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Africa
Sorry
sorry
o
As
we
...
Look
my
friends
Dem
no
like
to
hear
word
Na
to
dey
follow
follow,
follow
dem
enemies
Like
zombie,
dem
dey
go
dey
march
dey
go
Dey
fight
for
other
people
Wey
spoil
Nigeria
so
These
politicians
and
soldiers
Dem
be
one
and
the
same
No
one
different
the
other
My
people
no
wan
know
But
with
kind
of
leaders
Africa
no
get
hope
Africans
will
suffer
We
go
suffer
reach
our
bone
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Nigeria,
I
sorry
sorry
o,
e
gba
mi
o
Sorry
sorry
o
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Nigeria,
I
sorry
sorry
o,
i
sorry
for
Africa
I
sorry
sorry
o,
e
gba
mi
o
1 Beng Beng Beng - Ashley Beedle's Africans On Marz Remix
2 Truth Don Die - Kerri Chandler's Lagos Dub
3 Blackman Knows Yourself - Chari Chari's Congo Dub
4 Victim Of Life - Avdc Mix By Dixon
5 Sorry Sorry - Francois K's Old Skool Afro Dub
6 Beng Beng Beng - Mateos And Matos Vocal Mix
7 What Will Tomorrow Bring - Joe Claussell Remix
8 What Will Tomorrow Bring - Joe Claussel LP Remix
9 Truth Don Die - Nuyorican Soul Version
10 Scatterhand - Zenzile Dub Mix
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.