GCN - Jungle paroles de chanson

paroles de chanson Jungle - GCN




Grab that liquor
If na you
Tell me what you wan do
Ghetto youth no fit chop, no fit belle full
And the government no get nothing to do, yeah eh
And as the bad mind dey corner, dem don dey watch you
Take a likkle step, they wan to stop you
Wetin we do, dem no know
Jah Jah shine up me light, me no retire
Dem no wan make I drive, make I roll tyre
Bad mind dey vex cah dem get wey dem desire
Cah we living by the grace of Messiah
And dem man know say nothing fit stop me
Mi say nothing fit stop me
When I'm tryna move ahead, dem go wan to report me
Omo black eh black, so dem want to deport me
Mi go tell dem how we roll cah dem no fit deform we
Say this life na jungle (Jungle, jungle)
So we fight it, royal rumble (Oh no)
Everyday say na gun fire
We living in a wicked world, say me don tire
Man living like a vampire
Say wahala be like bicycle, oh no
Brother man kill dem brother man
And another man wan take another man
Oh, oh
Better talk if your mind dey there
Whether na juju or na church or na mosque, say na man dey there
Oh no, no
But we no dey live like family
All we show to ourselves say na hate within
And I know say life too hard
And e be YOLO omo, say na one life, I, I
Everyday say na gun fire
Mix feelings



Writer(s): Godson Okonye



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.