GCN - Wesser paroles de chanson

paroles de chanson Wesser - GCN




Girl you gat everything that I promise you (Oh Oh)
But I'm tired of this mess baby honestly oh
Cox wetin you Dey find for sokoto
Tell me shay you be olosho
You steady keeping on a late night hai
And you say I'm stepping on your way now
You used to be my everything (Everything)
But now we don turn enemy
Shay na so e supposed to be
Shay na so e supposed to be
Oh girl you nasty, you rusty, you rude oh
And mi no get love to share (To share)
But mi pastors said, you be my fire
Say make I lean on you oh
(But this attitude girl is getting Wesser Wesser no)
You be my fire (no oh) say make I lean on you
(But this attitude girl is getting Wesser)
But mi pastor said
Steady you be clubbing all night Olode
You no Dey sleep for night
You begin do TikTok if I talk
You go say na cheap cheap talk
But I carry your matter for my head (Like osuka)
Why your eye come Dey red oh
When Steady I be balling I be chasing the bread
So tell me what you want mi do
Oh hmm oh (No oh hai)
If you see the shege wey you don show (Show hai)
I be your rice you wan Dey parboil
You rub my body like you palm oil (No oh oh)
You used to be my everything, (Everything)
But now we don turn enemy
Shay na so e supposed to be
Shay na so e supposed to be
Oh girl you nasty, you rusty you rude oh
And mi no get love to share (Too share)
But mi pastors said, you be my fire
Say make I lean on you oh
But this attitude girl is getting Wesser (Wesser no)
But mi pastors said



Writer(s): Godson Okonye



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.