paroles de chanson Far Away - Gvbriel
Girl
you
make
a
badman
dey
follow
Abi
you
don
jazz
me
I
don't
know
why
Your
body
makes
me
tipsy
I
cannot
lie
ahyhh
ahyhh
Whenever
I
call
you
dey
solo
If
I
don
do
you
bad
I
apologize
Mmbaby
this
your
beauty
dey
hypnotize
mmm
mmmm
Olla
dem
nuh
reach
if
dem
near
na
kpai
Any
word
you
say
me
I
must
comply
Be
you
wey
dey
ginger
my
mental
chai
ahyhh
ahyhh
Anything
wey
you
want
Oroma
specify
Na
you
dey
cuti
all
of
my
blood
supply
Gimme
one
chance
dem
go
leave
you
walai
ahyhh
ahyhh
Faraway
Fly
you
places
miles
away
Light
up
your
life
Faraday
Your
love
Koshe
Farawe
Faraway
Fly
you
places
miles
away
Light
up
your
life
Faraday
Your
love
Koshe
Farawe
Say
if
I
get
strength
I
go
fight
for
your
matter
Many
many
babes
but
I
know
you
badder
As
she
enter
club
and
the
party
scatter
No
one
badder
mmm
She
be
light
skin
with
a
lot
of
swagger
Many
Many
boys
you
know
I'm
that
nigga
Ofe
pami
I
said
damn
Delilah
Call
my
Mother
ahnn
Olla
dem
nuh
reach
if
dem
near
na
kpai
Any
word
you
say
me
I
must
comply
E
be
you
wey
dey
ginger
my
mental
chai
ahyhh
ahyhh
Anything
wey
you
want
Oroma
specify
Na
you
dey
cuti
all
of
my
blood
supply
Gimme
one
chance
dem
go
leave
you
walai
mm
ahyhh
Faraway
Fly
you
places
miles
away
Light
up
your
life
Faraday
Your
love
Koshe
Farawe
Faraway
Fly
you
places
miles
away
Light
up
your
life
Faraday
Your
love
Koshe
Farawe

Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.