Gvbriel - Steady paroles de chanson

paroles de chanson Steady - Gvbriel




Turn on the vibe
Turn off the light
Make we dey go on a steady
Just you and I
No compromise, body divine
This your baka wey you carry
Plenty talk e no dey do you
Me I just want to chop and go
Feel the gbedu feel the flow
Make a badman killi show
Mmm koma kigbe soke
Demo demo make you nowo e soke
Kiya kiya holiday for UK
Everyday pop azul and rose
Mokala o Mokala o Mokala
Oni mokala
Owo wa jaburata o oni mokana
My baby pana
Shoma n mu gbana
Ileke ko mi a ro o kini yen dara
My seniorita mamacita
Shey you go be my mrs I go be your mr
Buy you silver, pull the trigger
On any motherfucker wey wan spoil my ginger
Ibadi yen ko mi aro
E dey high me passi claro
No go play you C Ronaldo
Make you no go denge dey pose
Nothing I no go do my philo
You no sey Gvbriel get all the dough
Turn on the vibe
Turn off the light
Make we dey go on a steady
Just you and I
No compromise, body divine
This your baka wey you carry
Plenty talk e no dey do you
Me I just want to chop and go
Feel the gbedu feel the flow
Make a badman killi show
Mmm koma kigbe soke
Demo demo make you nowo e soke
Kiya kiya holiday for UK
Everyday pop azul and rose
Mokala o Mokala o Mokala
Oni mokala
Owo wa jaburata o oni mokana
My baby pana
Shoma n mu gbana
Ileke ko mi a ro o kini yen dara



Writer(s): Gabriel Bello


Gvbriel - RIDDIM AND BOOZE
Album RIDDIM AND BOOZE
date de sortie
22-12-2022




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.