paroles de chanson Hello Mumsy - KolaBoy
Haa
Odia
Kola...
boy
Story
story...
(Story!!!)
Ha!
See,
ehn
I
know
say
without
you
this
journey
for
no
begin
How
you
dey
nah,
shey
your
shop
still
dey
go
You
go
wan
ask
me
about
church,
mumsy
I
still
dey
go
I
know
say
brothers
for
church
go
dey
ask
of
me
Child
of
the
world,
many
of
them
go
don
curse
me
And
even
pastors
go
don
dey
use
me
preach
sermon
They
go
wan
paint
me,
make
them
use
crayon
But
mumsy
e
get
wetin
I
confess
If
this
rapping
is
a
sin,
then
I
can't
repent
Cos
na
for
church
wey
I
start
to
dey
write
these
lines
Monday
bible
studies,
my
jotter
na
witness
Let
it
be
known,
before
they
start
count
my
sin
Say
my
greatest
crime
ever
na
to
chase
my
dream
I
am
out
here
looking
for
the
side
wey
green
Na
my
script
I
dey
write,
I
just
dey
act
the
film
So
mumsy
forget
wetin
they
tell
you
When
this
hustle
don
pay
na
them
Go
still
show
you
The
only
thing
wey
you
owe
me
na
those
prayers
Cos
future
bright
pass
shop
wey
dey
sell
stainless
Journey
of
a
thousand
miles
no
be
Today
mummy
pray
for
me
(Otua
ka
odi)
Everwhere
go
stew,
but
my
brother
you
have
to
buy
curry
(Ije,
Ije)
My
prayer
everyday
nah
to
see
mama
(ha)
Dripping
everyday
in
her
gucci
and
prada
Life
no
be
beans
omo
life
no
be
akara
The
only
thing
you
owe
me
everyday
my
mama
Nah
to
pray
for
me
(Otua
ka
odi,
He!,
Ekpere
kam
choro)
Make
you
pray
for
me
(Otua
ka
odi
se!,
So
ekpere
kam
choro)
He!
Hello
mumsy,
echefubem
mgbe
ino
ndida
well
Ina-aku
n'
road
side
mummy
inwero
shop
then
Rice
ofeaku
ya
na
stew
ka
iji
zuom
n'
schoool
Okwa
nkwere
gi
nkwa
n'
nga
eme
gi
proud
soon
Echefuna,
Okwa
isi
n'
nga
eficha
gi
anya
mmiri
Okwa
isi
n'
emecha
n'
uwa
ga
n'
agba
nwa
gi
nkiri
Obidogo,
Oh
nwayo
nwayo
ude
nwa
gi
na-edezi
Mummy
juo
ese
n'
ogbe
ka
ifu
n'
akukom
ka
ana
echezi
Chukwu
nonso,
anum
n'
o
akukom
na
efe
Nwa
nwanyi
Deeper
Life
kita
oyego
isi
ya
eye
Everyday
so
n'
tv
ka
anyi
na-afuzi
ya
now
Inu
succeess
adiro
easy
mana
ogetego
gown
So
mumsy
Ezurom
ori,
onwero
onye
nnara
nke
ya
So
akaraka
aka
kam
chuga
n'
eche
ka
ukwa
daa
ma
oruo
oge
ya
Echufuna
all
your
prayers
will
never
be
in
vain
Amam
n'
imurom
with
a
silver
spoon
mana
nga
egote
ten
Journey
of
a
thousand
miles
no
be
Today
mummy
pray
for
me
(Otua
ka
odi)
Everwhere
go
stew
but
my
brother
you
have
to
buy
curry
(Ije,
Ije)
My
prayer
everyday
na
to
see
mama
(Ha)
Dripping
everyday
in
her
gucci
and
prada
Life
no
be
beans
omo
life
no
be
akara
The
only
thing
you
owe
me
everyday
my
mama
Na
to
pray
for
me
(Otua
ka
odi,
He!,
Ekpere
kam
choro)
Make
you
Pray
for
me
(Otua
ka
odi
se!,
So
ekpere
kam
choro)
Mu...
(Ha!
Odia!!)
Make
you
pray
for
me
(So
ekpere
kam
cho)
Mummy
mummy
mummy
Make
you
pray
for
me
(Nwanyi
oma)
Make
you
wish
me
well
(He!
So
ekpere
kam
cho)
Kola...
boy,
odia.
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.