paroles de chanson No Go Forget - Martinsfeelz
We
been
dey
steady
chop
life
but
my
papa
cum
die
I
no
no
wetin
ee
mean
say
my
papa
don
kpai
Many
tears
of
bitterness
my
mama
don
cry
Oooohh
(Nooonoonoo)
My
mama
don
try
As
you
see
me
so
I
dey
hustle
for
the
kpa
Tolu
wa'ati
gbemi
le'
ke
oma
lemi
won
le
kpa
Olowo
ri
KO'
lowo
mo
ti
la
ri
jet
ee
Wa
(CHORUS)
Now
wey
d
hustle
dey
pay
I
just
want
to
say
(I
no
go
forget)
Those
days
when
nothing
dey
Everybody
run
away
(I
no
go
forget)
Those
days
we
go
wake
up
in
d
morning
Hustle
4 the
street
There
was
nothing
(I
no
go
forget)
To
ma
ru
gbe'
mi
Gbagbe
Mo'ye
ke
Mogbe
Ooooh
oooooh
oooooh
(I
no
go
forget)
Eeeh
eeeey
eeeeey
eeey
(I
no
go
forget)
Oooooh
Morning
oooh
(I
no
go
forget)
Eeeeeey
eeeeey
eeeeey(I
no
go
forget)
Tin
' ba'ti
o'lowo
Odi
dondo
gbo
gbo
padi
mi
ma
lowo
nowo
And
if
I
chop
dem
must
to
chop
ooo
Tori
Ya
wo
ba
won
laye
la
san
Eee
be
dat
small
boy
wey
dem
say
eee
no
go
grow
(see
me
oo)
Wey
dem
say
eee
no
go
grow
I
be
dat
boy
wey
ma
mumi
shere
all
D
time
But
my
son
eee
do
dey
shine
ayayy
All
D
Pain
and
D
Stress
Mama
went
through
4 me
(I
no
go
forget)
Mo'gbo
lowo
yawo
just
to
pay
my
school
fees
(I
no
go
forget)
Those
days
when
things
no
pure
Some
people
carry
me
play
Dem
wanna
see
me
fall
Shu'
gbo
mu
lo'lo
run
dey
can
never
do
me
nothing
ooo
(CHORUS)
Now
wey
the
Hustle
Dey
Pay
I
just
Want
To
Say
(I
no
go
forget)
Those
days
when
nothing
dey
Everybody
run
away
(I
no
go
forget)
Those
days
we
go
wake
up
in
D
Morning
Hustle
4 Street
there
was
Nothing
(I
no
go
forget)
To
ma
ru
gbe
mu
Gbagbe
Mo'ye
ke
Mogbe
Ooooh
oooooh
oooooh
(I
no
go
forget)
Eeeey
eeeeeey
eeeeey
(I
no
go
forget)
Ooooh
oohh
Morning
oooh(I
no
go
forget)
Eeeeeey
eeeheeyy
eeeeeey
(I
no
go
forget)
(TopAge
on
D
Beat)
1 No Go Forget
2 Show Me
3 Secure the Bag
4 Necessary
5 Take It
6 Why
7 T.G.I.F
8 Me
9 Oghene Doh
10 Living La Vida
11 Stay
12 Ju Dice
13 Sewere
14 Catfish (Catfish Movie Soundtrack)
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.