paroles de chanson A1 PERICO - Odumodublvck , Nasty C
Yeah
Blvcksheep
forever,
blvcksheep
for
life
Izgaaju
'til
we
kpeme,
Antiworld
gangsters
GE
Records,
you
get
me?
Odumodublvck
Shayo
dey
position
(ah)
Make
we
dey
go
down
(praa)
(Spyy)
Come
on,
oi
A1
Perico,
comot
body
oh
Disappear
like
I'm
Derico
(Derico,
Derico)
Ayy,
who
no
go,
no
know
(know)
Take
them
to
school
oh
Then
polish
them
with
Ugo
C.
Ugo
(ayy),
Ugo
C.
Ugo
(ayy)
Ayy,
A1
Perico,
comot
body
oh
Disappear
like
I'm
Derico
(Derico)
Ayy,
who
no
go,
no
know
Take
them
to
school
oh
Then
polish
them
with
Ugo
C.
Ugo,
Ugo
C.
Ugo
Yeah,
I
dey
bank
on
men,
that
was
then
(yes)
When
dem
ah
press
my
neck,
seize
my
pen,
hold
my
beer
(thanks)
Now,
I
dey
dine
with
them
Men
are
tense,
some
dey
ment
(craze)
Dem
ah
reason
my
rise
on
a
daily
Fuck
that,
who
dey
pay
me?
Where
my
money?
Keep
your
story
on
a
high
key,
Billie
Eilish
(blown)
I
go
net,
Icardi,
bros,
if
you
play,
Rikishi
(Lord)
Joey
lit,
I'm
knee
deep,
oh
I
am
in
it,
okay
Comot
grenade
with
bazooka
I
dey
their
doormat,
Sambisa
I
need
to
flip
the
coke
for
my
dealer
Make
e
cause
no
cause
quanter
Jagaban
must
plan
A1
Perico,
comot
body
oh
(pow)
Disappear
like
I'm
Derico,
Derico
(prrr-aa)
Who
no
go,
no
know
(okay)
Take
them
to
school
oh
Then
polish
them
with
Ugo
C.
Ugo
('Modu
abeg),
Ugo
C.
Ugo
(Mizzle)
Kata',
katapot
for
my
hand
(fire)
Enemies
for
my
sight
(why?)
Why
they
still
wanna
try
me?
(Try
me)
I
cannot
understand
(shoot)
'Modu,
wetin
be
plan?
(Well)
Na
today
they
go
learn
(yes)
Why
they
still
wanna
try
me?
(Ah)
I
cannot
understand
('stand)
Police
and
soldier
man
(police
and
soldier,
police
and
soldier)
Everyday
militant
Blvcksheep
forever,
blvcksheep
for
life
Izgaaju
'til
we
kpeme,
Antiworld
gangsters
GE
Records,
you
get
me?
Odumodublvck
Police
and
soldier
man
(Native)
Police
and
soldier
man
(police
and
soldier)
Everyday
militant
(ohh)
Still
have
to
come
shut
niggas
up
'cause
they
think
they
know
what
they
see
through
a
lens
(yeah)
Bug
spray
for
these
roaches
and
rats,
come
see
for
yourself,
I
got
cheese
to
defend
And
if
anyone
tries
going
0 to
a
100
Fuck
him
up
before
he
reaches
a
10
They
know
I'm
trouble
(pow)
But,
I
keep
so
calm,
I'm
reeking
of
zen
I'm
like
"bro,
don't
need
another
body"
I,
made
him
feel
like
he's
speaking
to
Tems
Said
"I'm
sober
and
cleansing
my
body"
but,
now
I'm
high
and
I'm
geeking
again
I'm
outside
on
a
weekend
again
Freaky
hoes
dem
leaching
again
Leaking
again,
peeping
the
Benz
(ehn)
I
don't
want
her
so,
I'm
breaching
her
friend
(ah),
ahh
Getting
this
money
is
tough
but
it's
easy
to
spend
(Ebuka)
They
don't
believe
I'm
the
goat
but
we'll
see
in
the
end
You
asked
me
to
spit
now,
I'm
leaking
the
phlegm
(ayy)
You
woke
up
a
demon
again
and
again
(poom-poom-poom)
I
dey
come
back
now,
omo,
pompi
swag
(bow)
Omori
na
my
shooter
Focus
the
lens,
then
vomit
am
(grrt)
Sniper,
one
shot,
no
jonze
Old
soldier
go
flog
this
Gen-Z
squad
(praa)
Put
up
with
it
or
keep
am
(ayy,
ayy-yy)
You
know
the
P,
we
too
bad
Na
their
kele
dey
blow
my
phone
Mizzle
true
pass
Shayo
dey
position
('tion)
Make
e
dey
go
down
(down)
Bani
dey
hold
man
(man)
Make
we
dey
go
kpansh
(yeah)
This
na
coup
d'état
Now,
they
calling
me
oba
Invest
in
Mizzle
Stocks
(toom-toom-toom)
Nobody
go
tell
you,
make
you
no
gock
Perico
(bow),
comot
body
oh
(grrt)
Disappear
like
I'm
Derico
(Derico,
your
body
go
tell
you)
Ayy,
who
no
go,
no
know
(know)
Take
them
to
school
oh
Then
polish
them
with
Ugo
C.
Ugo
(ayy),
Ugo
C.
Ugo
(ayy)
Ayy,
A1
Perico
(ayy),
comot
body
oh
I
go
disappear
like
I'm
Derico
(Derico)
Ayy,
who
no
go,
no
know
(ayy)
Take
them
to
school
oh
Then
polish
them
with
Ugo
C.
Ugo
(ayy-'yy),
Ugo
C.
Ugo
(Mtcheew,
omo,
the
rice
finish)
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.