paroles de chanson SHOOT AND GO HOME - Odumodublvck
Eh
Men
dem
dey
here
(Prra)
Blvcksheep
for
life,
Blvcksheep
forever
Antiworld
gangsters,
GE
Records
Odumodublvck,
you
get
me?
Bigfoot,
you
get
me?
Ayy,
(carry
your
own
come)
Carry
your
own
come,
Lotanna
I
get
am
for
Chidera
She
came
to
you
in
Bottega
(Bottega)
The
pressure
na
palava
(palava)
I
carry
my
bandana
Big
man,
who
goes?
The
M-O
na
kaluba
Big
kala,
komkpi
I
no
dey
hear
your
lamba
Obrigado,
na
I
don
blow
Thanks,
I
want
to
shoot
and
go
home
Bigfoot,
who
goes?
I
want
to
shoot
and
go
home
Bigfoot
who-?
I
want
to
shoot
and
go
home
Back
with
the
guys
wey
go
brew
your
crew
(yes)
Na
we
be
the
ones
wey
dey
boost
your
boo
(eh)
Give
her
money,
spend
on
her
Flex
and
jolly
oh,
taste
her
hmm
(Lord)
Who
and
who?
(Who)
I
dey
knack
their
babe,
but,
they
think
I'm
cool,
eh
Puss
In
Boots
(Puss
In
Boots)
Anything
I
do,
they
go
like
go
run
am
too
(run
am
too)
Two
by
two
Come
with
pankere,
flog
these
fools
(flog
these
fools)
Odumodublvck,
I
go
pluck
bamboo
(pluck
bamboo,
ayy)
Chop
banku,
kiss
and
tell
I
no
dey
for
cock
and
bull
(cock
and
bull)
Babes
wey
dey
find
me
plenty
I
no
dey
for
kpekelemesi,
test
me,
Messi
I
go
dribble
the
bunda
(eh),
this
one
no
tiki
taka
Carry
your
own
come,
Lotanna
I
get
am
for
Chidera
She
came
to
you
in
Bottega
(Bottega)
The
pressure
na
palava
(palava),
eh
I
carry
my
bandana
Big
man,
who
goes?
The
M-O
na
kaluba
Big
kala,
komkpi
I
no
dey
hear
your
lamba
(kpo-kpo,
kpo-kpo)
Obrigado,
na
I
don
blow
Thanks,
I
want
to
shoot
and
go
home
Bigfoot,
who
dares?
(Yes)
I
want
to
shoot
and
go
home
Bigfoot
who-?
(Okay)
I
want
to
shoot
and
go
home
Ojemba,
show
me
workings
Uchenna,
tender
billings
(tender
billings)
Ogboglogbo,
my
mantle
(my
mantle)
Desecrate
every
temple
Put
in
your
way,
the
felony
is
so
simple
(the
felony
is
so
simple)
(Yah,
who
bless),
put
it
on
Yahweh,
who
dey
test
my
God?
One-two-three,
I
go
cock
my
gun
Clean
my
sword
Dawn
to
dawn,
for
my
flesh
and
blood
Okilika
akube
(eh)
E
dey
body
oh,
sotey
(ghen,
ghen)
My
mummy
said
"I'm
a
big
boy"
Chikala
dey
my
loca'
My
chikala
dey
on
cocaine
Your
own,
she
dey
on
Capri
Sun
Small
small
boys,
make
we
leave
talk
If
you
carry
one
gun,
I
go
carry
pass
your
own
Carry
your
own
come,
Lotanna
(Lotanna)
I
get
am
for
Chidera
She
came
to
you
in
Bottega
(Bottega)
The
pressure
na
palava
(palava)
I
carry
my
bandana
(bandana-ah)
Big
man,
who
goes?
The
M-O
na
kaluba
(big
boy)
Big
kala,
komkpi
I
no
dey
hear
your
lamba
(your
lamba)
Obrigado,
na
I
don
blow
Thanks,
I
want
to
shoot
and
go
home
Bigfoot,
who
goes?
I
want
to
shoot
and
go
home
Bigfoot
who-?
I
want
to
shoot
and
go
home
(Go
home)
1 HAMMER TIME
2 COMMEND
3 DECLAN RICE
4 KUBOLOR
5 ADAMMA BEKE
6 SHOOT AND GO HOME
7 MC OLUOMO
8 FIREGUN
9 SAINT OBI
10 STRIPPERS ANTHEM
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.