paroles de chanson PICANTO (feat. Zlatan) - ODUMODUBLVCK feat. ECko Miles & Zlatan
Blvackaheep
for
life,
BIvcksheep
forever,
izgaaju
till
we
kleme
Antiworld
gangsters,
GE
records
Odumodublvck,
you
get
me
Fizo
in
the
building
Praaa
Bilee
They
know
I
came
in
a
Picanto
Dey
my
dommot
Kosi
gateman
You
go
contact
oh
They
know
I
came
in
a
Picanto
Hundred
men
dey
your
dommot
Kosi
gateman
You
go
contact
oh
Wey
wey
Wey
dem
(fall
out)
Who
goes
(check
out)
Nack
am
(dull
am)
Jam
am
(march
am)
Wey
dem
(fall
out)
Who
goes
(check
out)
Nack
am
(dull
am)
Jam
am
(march
am)
We
squeeze
(we
March)
They
tench
o
We
dey
observe
Dey
go
discharge
We
dey
cantab
Wetin
I
go
do
for
you?
Ayo!
Tesh
Gimme
cloth
make
I
denge
pose
Before
we
go
march'
I
go
sip
agbo
Fizo
dey
my
back,
e
dey
mole
igbo
Shayo
dey
the
room,
Desperado
na
why
we
mezebu
The
bargar
wey
been
scatter
settings
for
my
city
Coti
been
dey
find
am
all
along
Today
we
go
pump
am
Load
dem
Shank
am
E
no
go
fit
to
breath
The
bargar
wey
been
scatter
settings
for
my
city
Coti
been
dey
find
am
all
along
How
many
how
many?
Today
we
go
pump
am
Shank
am
They
know
I
came
in
a
Picanto
Dey
my
dommot
Kosi
gateman
You
go
contact
oh
They
know
I
came
in
a
Picanto
Hundred
men
dey
your
dommot
Kosi
gateman
(bile!)
You
go
contact
o
(ayee!)
I
say
Bottega
wey
dey
my
face
no
dey
see
enemies
That
plenty
money
must
be
made
by
any
means
Abi
your
papa
no
go
like
denge
pose?
Inside
Rolls
Royce
with
two
bad
bitches
from
Miami
Ebelebe
na
who
come
correct
dey
get
padi
Number
wey
your
sister
dey
call
Sugar
daddy
Odumodu
na
who
we
see
korokoro
when
we
dey
soak
garri
Such
a
guy
we
must
gather
garri
You
go
fear
When
you
see
cartel
When
we
started
Dem
look
us
less
Child
of
the
man
Now
everything
bless
Now
popo
stop
me
Say
e
sabi
person
Money
and
fame
don
dey
my
eye
Since
like
thirteen
Booyaka
booyaka
When
we
enter
When
we
scatter
Stab
anybody
with
My
cloak
and
dagger
Ta
gba
gbori
wole
Omo
ase
Oma
japa
Make
nothing
join
me
Join
me
with
sakpa
They
know
I
came
In
a
picanto
Hundred
men
dey
my
dommot
Kosi
gateman
You
go
contact
oh
Abobi
roll
the
kpoli
make
I
kprass
I
no
get
time
to
partake
Na
him
make
I
ask
Na
the
rabba
dey
my
mind
I
no
need
to
cast
I
don
grind
I
don
find
I
no
to
dey
cap
E
be
like
say,
the
thing
don
cast
E
be
like
say
your
kele
don
kprass
She
go
jogodo
Drop
better
high
she
go
follow
go
Secure
the
bag
and
gbese
hey
Throway
for
nyash
and
face,
bullet
Today
na
crate
by
crate
We
go
soft
and
Kele
dey
crash
my
place
I
go
fuck
now
I
go
pluck
down
Ego,
necessary
Owo,
necessary
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.