paroles de chanson WOTOWOTO SEASONING (feat. Black Sherif) - Odumodublvck , Black Sherif
(Base)
Drive
by
Ujo
(nti
monyɛ
dede-dede-dede)
Anti-world
gangstars,
Ge
Records,
you
get
me,
ODUMODUBLVCK
NATIVE!
This
be
my
victim
Whip
one,
whip
two,
whip
through
Kala
na
the
in
thing
(wetin
you
go
do?)
I
go
sing
along
With
the
men
for
the
win-win
(Chineke,
God)
Drive
by
Ujo,
sching
him
Wotowoto
seasoning
(Ujo,
pra)
Oya
oh
Oya,
oya,
oya
oh
(oya,
oya,
oya
oh)
Oya
oh
Oya,
oya,
oya
oh
(oya,
oya,
oya
oh)
Aba
boys,
oya
oh
(pra)
Oya,
oya,
oya
oh
(oya,
oya,
oya
oh)
Oya
oh
(oya
oh)
Oya,
oya,
oya
oh
(oya,
oya,
oya
oh)
Yeah
I
dey
find
one
kele
wey
go
give
me
heavy
dose
(eh)
Play
me
tiki-taka,
we
run
the
monkey
post
Doggy
pose,
I
give
her
yakata
(she
collect)
Pakurumọ,
give
am
abara
F-,
wallahi,
you
do
the
stanky
leg
(poo)
I
-,
e
d-,
e
turn
to
cadaver
The
skeng,
e
tight,
the
hammer
wey
I
palm
I
drink,
I
high
(who
you
be?)
Ọmọ,
na
me
be
the
guy
But
this
be
my
victim
(abọbi,
what
is
up?)
Whip
one,
whip
two,
whip
through
Kala
na
the
in
thing
(wetin
you
go
do?)
I
go
sing
along
With
the
men
for
the
win-win
(Chineke,
God)
Drive
by
Ujo,
sching
him
Wotowoto
seasoning
(Ujo,
pra)
Oya
oh
Oya,
oya,
oya
oh
(oya,
oya,
oya
oh)
Oya
oh
(oya
oh)
Oya,
oya,
oya
oh
(oya
oh)
Oya
oh
Oya,
oya,
oya
oh
(oya,
oya,
oya
oh)
Oya
oh
Oya,
oya,
oya
oh
Tear
them
down
into
pieces
What
you
figure
this
be?
(This
be)
Follow
me
talk
your
gibberish
Kwaku,
why
never
listen?
My
wingman
say
pimping,
pimping
Nti
nu
online,
we
are
ticking
Every
likkle
thing
on
the
wishlist
Talk
to
your
baby,
your
love
your
this
thing
Na
anyɛ
saa
a
na
asɛm
aba
They
go
talk
sɛ,
"Kwaku
Bonsam
ara
na
Wacause
ne
trouble
na
waaguan"
Whole
time
na
ma
talk
shit
ta
baba
Chocolaté
girl
from
Guyana
Gyina
me
phone
no
so
rekyerɛ
me
nnoɔma
ankasa
Ɔse
ɔngyae
mma
menda
Mencharter
plane
mmra
mmɛsɔ
ne
nsa
Nti
monyɛ
dede-dede-dede
(sup)
Whip
one,
whip
two,
whip
through
Kala
na
the
in
thing
(wetin
you
go
do?)
I
go
sing
along
With
the
men
for
the
win-win
Drive
by
Ujo
Oya
oh
Oya,
oya,
oya
oh
(oya,
oya,
oya
oh)
Oya
oh
Oya,
oya,
oya
oh
![ODUMODUBLVCK feat. Black Sherif - EZIOKWU (UNCUT)](https://pic.Lyrhub.com/img/4/h/q/q/vnjh5uqqh4.jpg)
1 ADAMMA BEKE
2 MC OLUOMO
3 HAMMER TIME
4 SHOOT AND GO HOME
5 TESLA BOY (feat. Blaqbonez)
6 FIREGUN
7 BLOOD ON THE DANCE FLOOR
8 SAINT OBI
9 DOG EAT DOG II
10 STRIPPERS ANTHEM
11 PICANTO (feat. Zlatan and ECko Miles)
12 ABUJA PEOPLE (feat. Decosuave)
13 HOTEL LOBBY (feat. Anti World Gangstars)
14 BADMAN BOUNCE (feat. Reeplay and Duncan Mighty)
15 A1 PERICO (feat. Nasty C and Mizzle)
16 NO PROTOCOL (feat. Teni and Masicka)
17 WOTOWOTO SEASONING (feat. Black Sherif)
18 COMMEND
19 DECLAN RICE
20 KUBOLOR
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.