paroles de chanson New Religion - Asake , Olamide
(Tune
into
the
king
of
sounds
and
blues)
Olomi,
wọn
bẹ
o
(wọn
bẹ)
Ko
dẹ
yẹ
kómá
lọ
bẹ
(kò
dẹ
yẹ
kómá
lọ
bẹ
yẹn)
Lifestyle
làgbà
baller,
R.I.P
to
Pelé
Dribble
like
Maradona
Baby,
má
lọ
sọ
ń'ta
Nobody
to
ń'ta
Lagos
to
Minnesota
No
cap,
nobody
wey
dey
hotter
I
no
fit,
no
fit
mediocre
O
rí
Balenciaga
I
got
moves
like
Jaga
I
know
Jago,
I
know
Jaga
No
dey
follow
me
dey
taka
New
religion,
Eckankar
Premium
be
the
swagger
No
send
no
bagga,
nfana
ibaga
E
be
like
say
dem
don
gather
oh,
for
my
matter
oh
I
get
the
magic,
abracadabra
oh
Wo,
Black
Face
l'okọ
"Hard
Life"
I
just
dey
chop
life,
no
stressin',
livin'
soft
life
(soft
life)
I
don't
know
how
I
survive
this
tour
life
Girls
wey
wan
get
my
baby
reach
four,
five
Every
word
wey
dey
come
out
of
my
mouth,
I
dey
monetize
am
Baba,
I
no
get
energy
And,
I
can't
really
shout,
and,
I
can't
really
-
Wo,
mí
o
sh'akọ
mọ,
Remedy(mí
o
sh'akọ
mọ,
Remedy)
Cash
money,
cash
mullah
Cash
in,
cash
out,
baby,
why
should
I?
Catch
feelings
more
than
a
flight,
cancel
am
E
dey
pain
me
like
Black
Face
and
Tribunal
Wo,
I
too
soft
like
puff-puff
And
my
bank
alert
e
bad,
you
go
mad,
you
go
off
Guy,
you
better
wear
glove,
before
you
touch
am
E
dey
hot,
e
dey
smoke,
e
dey
burn
Olomi,
wọn
bẹ
oh
(wọn
bẹ)
Ko
dẹ
yẹ
kómá
lọ
bẹ
(kò
dẹ
yẹ
kómá
lọ
bẹ
yẹn)
Lifestyle
làgbà
baller,
R.I.P
to
Pelé
Dribble
like
Maradona
Baby,
má
lọ
sọ
ń'ta
Nobody
to
ń'ta
Lagos
to
Minnesota
No
cap,
nobody
wey
dey
hotter
I
no
fit,
no
fit
mediocre
O
rí
Balenciaga
I
got
moves
like
Jaga
I
know
Jago,
I
know
Jaga
No
dey
follow
me
dey
taka
New
religion,
Eckankar
Premium
be
the
swagger
No
send
no
bagga,
nfana
ibaga
E
be
like
say
dem
don
gather
oh,
for
my
matter
oh
I
get
the
magic,
abracadabra
o
Wo,
melody
pẹlú
harmony,
pẹlú
peace
nìkan
ní
mo
fẹ
I
no
get
strength,
to
be
fair
No
intruding
my
private
affair
(ye)
Be
you,
family
or
friend
Oya,
pause,
ṣ'oti
gbọ
scores?
Nigga,
of
course,
why
you
con
dey
pompous?
Flow
so
delirious,
stupendous
And,
the
opps,
they
envious,
they
can't
be
us
(they
can't
be
us)
I
accept
say
I
change,
me,
I
no
be
same
guy
I
dey
push
P
every
day,
I
be
game
guy
Only
dead
fish
goes
with
the
flow,
dead
guy
No
dey
whine
me,
I
no
dey
joke,
ọmọ,
take
time
Travel
all
around
the
globe,
obodo
òyìnbó
We
dey
take
pictures,
we
dey
strike,
we
dey
pose
My
G,
my
shit
really
fly,
too
dope
And,
the
girls
sniffin'
on
my
body
like
dem
do
coke,
coke,
coke
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.