Popular - Energy paroles de chanson

paroles de chanson Energy - Popular




Who be that wey wan quench my fire
They never wanna see me go higher
And they want to follow smoke my ganja
Never wanna see me pull up in a range rover
Something must be done o
Make dem no see my down fall
Something must be done o
So I tell them say
Where you dey when I dey inside the gutter
Shebi that time you been dey call me motherfucker
Shebi you talk say me no go ever go far
How e come do you now
Shebi you don confirm am
Something must be done o
Make dem no see my down fall
Something must be done o
Make you no go there eh
I′m on fire, make you no go there
Where I enter, you no fit go there
I want to be a billionaire
Your matter don dey there eh
All these people, dem no dey fear eh
I no go ever stop, I swear (Oh no)
I no go ever stop, I swear
This thing wey person dey do me for body
I just dey pray to get the money
These people wey no friendly
They wanna take away my energy
Yeah my energy
Ye my energy
Where you dey when I dey inside the gutter
Shebi that time you been dey call me motherfucker
Shebi you talk say me no go ever go far
How e come do you now
Shebi you don confirm am
Something must be done o
Make dem no see my down fall
Something must be done o
Make you no go there eh
I'm on fire, make you no go there
Where I enter, you no fit go there
I want to be a billionaire
Your matter don dey there eh
All these people, dem no dey fear eh
I no go ever stop, I swear (Oh no)
I no go ever stop, I swear
This thing wey person dey do me for body
I just dey pray to get the money
These people wey no friendly
They wanna take away my energy
Yeah my energy
Ye my energy



Writer(s): Wayne Wilkins, Louis John Biancaniello, Samuel Watters, Richard Butler


Popular - Energy
Album Energy
date de sortie
11-01-2020

1 Energy




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.