paroles de chanson
(London)
(Another
banger,
banger)
Come
here,
wetin
dey
worry
you?
Bring
body,
make
I
rock
am,
yeah-yeah
I
know
you
senior
me
I
get
money
pass
your
papa
Wetin
you
want
wey
I
no
fit
do
for
you?
Why
you
wan
dey
buga
won?
Shey
you
be
Kizz
Daniel
ni?
You
better
drop
your
body,
I
must
soco,
ah
Sufri
with
this
body
Make
we
run
am
on
a
low-key
Baby,
you
know
me
E
get
as
you
go
move
wey
I
no
go
gree
Come,
make
I
drive
your-,
hmm
Come,
make
I
drive
this
your
jalopy
Baby,
allow
me
tip
you
off
with
alawee
See
body
o
(see
body,
see
body
o)
Egbami
o
(egbami,
egbami
o)
E
dey
burst
my
bololo
(e
dey
burst
my
bololo)
Please,
help
me
o
Me,
I
don
jam
wetin
pass
me
o?
Come
here,
wetin
dey
worry
you?
Bring
body,
make
I
rock
am,
yeah-yeah
I
know
you
senior
me
I
get
money
pass
your
papa
Wetin
you
want
wey
I
no
fit
do
for
you?
Why
you
wan
dey
buga
won?
Shey
you
be
Kizz
Daniel
ni?
You
better
drop
your
body,
I
must
You
too
dey
form
with
this
love
of
a
thing
Baby
eh,
let
me,
let
me
Me,
I
get
pounds
for
you,
you
wan
dey
do
like
say,
eh
Naira
no
dey
help
You
too
dey
stiff,
dey
do
like
say
your
waist
no
dey,
eh
E
no
dey
bend
Oya,
follow
my
command
Baby,
do
like
I
do
Baby,
front
and
back
Baby,
boomba-ka-boom,
soco,
ah
Sufri
with
this
body
Make
we
run
am
on
a
low-key
Baby,
you
know
me
E
get
as
you
go
move
wey
I
no
go
gree
Come,
make
I
drive
your-,
hmm
Come,
make
I
drive
this
your
jalopy
Baby,
allow
me
tip
you
off
with
alawee
Come
here,
wetin
dey
worry
you?
Bring
body,
make
I
rock
am,
yeah-yeah
I
know
you
senior
me
I
get
money
pass
your
papa
Wetin
you
want
wey
I
no
fit
do
for
you?
Why
you
wan
dey
buga
won?
Shey
you
be
Kizz
Daniel
ni?
You
better
drop
your
body,
I
must
soco,
ah
Sufri
with
this
body
Make
we
run
am
on
a
low-key
Baby,
you
know
me
E
get
as
you
go
move
wey
I
no
go
gree
Come,
make
I
drive
your-,
hmm
Come,
make
I
drive
this
your
jalopy
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.