paroles de chanson HOV - Rema
I
don
hustle
sha
My
leg
don
do
plenty
waka,
e
reach
to
call
me
oga
You
see
as
my
body
set
E
don
tey
when
me
and
my
guys
we
dey
fetch
water
Shoutout
to
my
dad
I
learnt
my
lesson,
both
good
and
bad
Eyes
open,
ooh
la
la
Nobody
fit
whine
me
for
the
street
sha,
ahh
Oya
just
dey
jekelebe
All
your
mates
dey
hustle,
you
just
dey
kpenkelemes
Make
you
reason
am
sef,
I
go
motivate
you
to
an
extent
Na
you
go
use
your
own
leg
and
the
knowledge
wey
I
help
you
get
If
you
do
me
evil
just
dey
prepare
for
your
karma
nla
Pray
the
real
ones
live
longer
Too
many
snakes
under
the
grass
Osagie
know
me
sha
All
the
prophecy
I
dey
do
am
I
dey
see
many
things
wey
pass
una
regular
eyes
Whether
na
igbo
I
smoke
wey
dey
site
me
for
my
head
oh,
ta-ta-ta-ta
Mavin
say
second
quarter
don
dey
loading
E
no
go
tey
'til
my
money
go
billion
My
neck
don
dey
fold
like
Dino,
ah
I
no
be
politician,
but
I
don
dey
see
their
kind
of
money
(money-money-moneyyy)
EFCC
they
fit
dey
hear
me,
ewo
Any
legal
money,
once
upon
a
time
was
illegal
money
To
my
generation,
I
be
(Hov)
I
no
really
fit
advice
person
for
hot
weather
wey
dey
use
snow
Na
your
body
go
tell
you
then
you
go
know
Oya
just
dey
jekelebe,
all
your
mate
dey
hustle
You
dey
kpenkelemes
(you
dey
kpenkelemes
ooo)
Make
you
reason
am
sef,
I
go
motivate
you
to
an
extent
(ehh)
Na
you
go
use
your
own
leg
and
the
knowledge
wey
I
help
you
get
If
you
do
me
evil
just
dey
prepare
for
your
karma
nla
(karma
nla)
Pray
the
real
ones
live
longer
(live
longer)
Too
many
snakes
under
the
grass
(grass)
Osagie
know
me
sha
(E
know)
All
the
prophecy
I
dey
do
am
(ahh)
I
dey
see
many
things
wey
pass
una
regular
eyes
Whether
na
igbo
I
smoke
wey
dey
site
me
for
my
head
oh,
ta-ta-ta-ta
1 Divine
2 Hold Me
3 Dirty
4 Calm Down
5 Soundgasm
6 Wine
7 Holiday
8 Jo
9 Time N Affection
10 Charm
11 Are You There?
12 Reason You
13 Love
14 Addicted
15 Dunno Me (Freestyle)
16 FYN
17 Oroma Baby
18 Carry
19 Mara
20 Runaway
21 HOV
22 Calm Down (with Selena Gomez)
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.