paroles de chanson Four Years - Styl-Plus
S-T-Y-L
Plus
Oh,
yeah
(we
still
dey,
oh)
Four
years
don
waka
We
still
dey
carry
go
Nobody
waka,
nobody
go
solo
Baba
God,
oh,
our
case
e
oh,
na
your
grace,
oh
A
dupe,
oh
People
talk
say
khaki
no
be
leather
But
we
have
stayed
through
the
rain
and
the
stormy
weather
Whether
dem
like
am
or
whether
dem
no
send
Or
whether
dem
pretend,
we
still
dey,
oh
People
talk
say
one
day
e
go
better
But
we
say
that
today
is
already
better
For
my
left
and
my
right
I
see
Tunde
and
Zeal
Wetin
I
feel
be
say
Four
years
don
waka
(oh)
We
still
dey
carry
go
(carry
go)
Nobody
waka,
nobody
go
solo
Baba
God,
oh,
our
case
e
oh,
na
your
grace,
oh
A
dupe,
oh
(I
say)
Four
years
don
waka
We
still
dey
carry
go
Nobody
waka,
nobody
go
solo
Baba
God,
oh,
our
case
e
oh,
na
your
grace,
oh
A
dupe,
oh
And
people
say
we
go
breakup
when
we
make
money
We
have
made
time
and
have
stayed
as
a
family
Whether
we
fight
oh,
or
whether
we
quarrel
Over
money
or
girl,
we
still
dey,
oh
People
talk
say
na
me
go
first
go
solo
Then
I
wonder
how
they
can
see
tomorrow,
oh
Where
would
I
be
without
Shifi
and
Tunde,
eh!
Maybe
I
go
wound,
eh-eh-eh
Four
years
don
waka
(waka,
waka)
We
still
dey
carry
go
(we
still
dey
hustle)
Nobody
waka,
nobody
go
solo
(nobody)
Baba
God,
oh
(eshey),
our
case
e
oh,
na
your
grace,
oh
A
dupe,
oh
Four
years
don
waka
We
still
dey
carry
go
Nobody
waka,
nobody
go
solo
(k'osi
eni
keni,
nobody)
Baba
God,
oh,
our
case
e
oh
(case
e
oh),
na
your
grace
(na
your
grace)
oh
A
dupe,
oh
Baba
a
dupe,
oh
Baba
a
dupe,
oh
Baba
a
dupe,
oh
Baba
a
dupe,
oh
1997
was
the
year
I
met
Shifi
Later
we
were
joined
by
Lanre
and
Yemi
1998
Lanre
passed
away
Zeal
came
with
a
brighter
day
Two
double
'03
came
T-jazz
and
Joey
Sunky
and
Mekoyo
produced
Olufunmi
Oh,
how
I
wish
Lanre
and
Yemi
were
here
But
I
thank
you
Lord
'cause
Four
years
don
waka
('cause)
We
still
dey
carry
go
(carry
go)
Nobody
waka,
nobody
go
solo
(nobody
go
solo)
Baba
God,
oh
(my
father
Lord),
our
case
e
oh,
na
your
grace,
oh
(Our
case
na
your
grace,
so
we
thank
you
Lord)
A
dupe,
oh
Four
years
don
waka
We
still
dey
carry
go
Nobody
waka,
nobody
go
solo
Baba
God,
oh,
our
case
e
oh,
na
your
grace,
oh
A
dupe,
oh
Baba
a
dupe,
oh
Baba
a
dupe,
oh
Baba
a
dupe,
oh
Baba
a
dupe,
oh
Baba
a
dupe,
oh
Baba
a
dupe,
oh
Baba
a
dupe,
oh
Baba
a
dupe,
oh
We
still
dey,
oh
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.