paroles de chanson Iya Basira - Styl-Plus
This
na
one
buka
wey
I
dey
like
to
go
The
food
sweet
sote
e
go
make
your
mind
blow
Day
and
night
Iya
Bas
how
she
do
am
I
no
know
They
think
say
na
jazz,
my
broad
no
be
so
People
people
make
una
come
o
Iya
Basira
e
don
jazz
me
o,
ooo
Everybody
helep
save
me
o
I
no
dey
sabi
chop
ati
my
mother
or
my
girlfriends
place
People
people
make
una
come
o
Iya
Basira
e
don
jazz
me
o,
ooo
Everybody
helep
save
me
o
I
no
dey
sabi
chop
ati
my
mother
or
my
girlfriends
place
Long
throat
na
food
go
kill
you
(No
be
so)
I
say
na
food
go
kill
you
(Oga
mi
no
be
so)
Weytin
dey
be
say
e
get
one
day
wey
I
say
I
go
play
go
see
my
paddy
Sunday
Na
so
I
reach
there
but
Sunday
e
don
high
on
beer
Luckily
for
me
him
junior
broad
eye
e
clear
He
say
make
we
stroll
to
the
areaittle
did
I
know
that
I
was
strolling
to
my
burial
Right
there
were
oshodi
bus
dey
load
Was
a
little
buka
close
to
the
mainroad
I
laugh
when
e
pass
the
door
E
tell
me
say
hin
name
na
Iya
bas
for
short
But
I
bow
when
e
order
Iwesiatewa,
ero
mm
purewater
not
even
mineral
I
come
gree
say
I
go
manage
to
chop
am
Before
I
realize
I
dey
order
second
round
Third
round,
Forth
round
I
never
still
stop
Weyting
Iya
Basira
e
give
me
chop
ehn?
People
people
make
una
come
o
Iya
Basira
e
don
jazz
me
o,
ooo
Everybody
helep
save
me
o
I
no
dey
sabi
chop
ati
my
mother
or
my
girlfriends
place
People
people
make
una
come
o
Iya
Basira
e
don
jazz
me
o,
ooo
Everybody
helep
save
me
o
I
no
dey
sabi
chop
ati
my
mother
or
my
girlfriends
place
Long
throat,
na
food
go
kill
you
(No
be
so)
I
know,
I
say
na
food
go
kill
you
(Oga
mi)
You
think
say
na
play
when
I
say
na
the
way
wey
I
dey
(weytin
do
am)
e
no
day
ok
Weyting
be
your
own
advice,
I
don
dey
steal
my
paddy
money
to
buy
Iya
Basira
rice
Even
on
my
girlfriend
birthday
When
she
dey
wait
make
I
take
am
to
Ocean
View
I
no
know
when
I
pass
the
place
The
only
thing
wey
dey
my
mind
na
Iya
basira
palm
oil
stew
Ah!
Kilon
kilon
shele
shele
Me
I
never
see
this
kind
juju,
telle
telle
All
those
wey
go
vex
kpele
kpele,
but
I
hear
say
Iya
Basira
na
I
sure
say
still
I
go
go
there
go
sidon
Order
my
first
round
move
to
second
round,
third
round
forth
round
I
no
dey
ever
stop
Weyting
Iya
Basira
come
give
me
chop?
Mo
gbeee
People
people
make
una
come
o
Iya
Basira
e
don
jazz
me
o,
ooo
Everybody
helep
save
me
o
I
no
dey
sabi
chop
ati
my
mother
or
my
girlfriends
place
People
people
make
una
come
o
Iya
Basira
e
don
jazz
me
o,
ooo
Everybody
helep
save
me
o
I
no
dey
sabi
chop
ati
my
mother
or
my
girlfriends
place
Officer
abeggi
follow
me
to
the
place
Everybody
don
telli
me
I
dey
craze
My
girlfriend
don
leave
me
My
mother
no
gree
see
me
My
paddy
mm!
Iya
basira
e
don
kill
me
Officer
abeggi
follow
me
to
the
place
Everybody
don
telli
me
I
dey
craze
My
girlfriend
don
leave
me
My
mother
no
gree
see
me
My
paddy
eey!
Iya
basira
e
don
kill
me
Oya
people,
people
make
una
stop
officer
e
don
come
Where
the
woman?
Hin
dey
inside,
(oga
I
dey
come)
Woman
na
weyting
u
dey
give
people
chop
Wey
dey
cause
all
this
wahala,
casala
oya
make
we
talk
Oga
sir
true
to
God,
Nothing
wey
I
dey
put
for
the
food
wey
I
dey
cook
Na
God
dey
make
am
good.l
Na
which
kind
talk
be
that
Say
na
God
dey
cook
the
food
Abi
u
think
say
I
be
fool
no
be
juju
u
dey
put
Infact
I
dey
suspect
say
na
...
you
wash
put
Sote
people
dey
queue
come
dey
rush
for
your
stew
Well
to
confirm
am
bring
am
make
I
chop
small
Give
me
fufu
90
naira
plus
that
soup
wey
dey
draw
Chaii
correct
this
food
sweet
no
be
small
Shey
una
no
go
vex
if
I
still
order
for
more
Officer
no
worry
na
the
food
be
this
Oya
people,
people
make
una
go,
Case
dismiss
People
people
make
una
come
o
Iya
Basira
e
don
jazz
me
o,
ooo
Everybody
helep
save
me
o
I
no
dey
sabi
chop
ati
my
mother
or
my
girlfriends
place
People
people
make
una
come
o
Iya
Basira
e
don
jazz
me
o,
ooo
Everybody
helep
save
me
o
I
no
dey
sabi
chop
ati
my
mother
or
my
girlfriends
place
People
people
make
una
come
o
Iya
Basira
e
don
jazz
me
o,
ooo
Everybody
helep
save
me
o
I
no
dey
sabi
chop
ati
my
mother
or
my
girlfriends
place
People
people
make
una
come
o
Iya
Basira
e
don
jazz
me
o,
ooo
Everybody
helep
save
me
o
I
no
dey
sabi
chop
ati
my
mother
or
my
girlfriends
place
1 Always On My Mind
2 Drives Me Crazy
3 Don't Wanna See You Again
4 Imagine That
5 Coming Home
6 Iya Basira
7 Hadiza
8 Mase
9 Drives Me Crazy - Remix
10 Ima
11 Home Within Your Heart
12 Call My Name
13 Olufunmi
14 Run Away
15 Stay Alive
16 Olufunmi - Remix
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.