Shatta Wale - Rise Like Dollar paroles de chanson

paroles de chanson Rise Like Dollar - Shatta Wale



No be say we be the best
Ebe what we dey do
So if you hate no be my fault
You just don't want to be great
I find my way
No be say I see something wey I dey go take
Am3 k3 obakpe
But as I get jah
Me I no dey complain
If you no know my name
Find the meaning
My greatness Jah create
No ne Guinness
I no come here to race
No Olympics
Pray say you go leave here in peace
No be pieces
You go fit tie my neck I taya
Find me your next buyer
Don't stop sing my name like choir
I go rise like dollar
You go fit tie my neck I taya
Find me your next buyer
Don't stop sing my name like choir
I go rise like dollar
Anytime dem close the door
Sometimes you forget to turn the knob
Dem dey show me power sorrr
But nowadays I'm used to the shock
Dem only want make bore, make I fall
But still idey stand like God
Every warrior dey war
Every warrior no dey fear to die by the sword
If you no know my name
Find the meaning
My greatness Jah create
No be Guinness
I no come here to race
No Olympics
Pray say you go leave here in peace
No be pieces
You go fit tie my neck I taya
Find me your next buyer
Don't stop sing my name like choir
I go rise like dollar
You go fit tie my neck I taya
Find me your next buyer
Don't stop sing my name like choir
I go rise like dollar
No be say we de best
Ebe what we dey do
So if you hate no be my fault
You just dont want to be great
I find my way
No be say see something wey Idey go take
Am3 k3 obaakpe
But as I get jah me I no dey complain
You go fit tie my neck I taya
Find me your next buyer
Don't stop sing my name like choir
I go rise like dollar
You go fit tie my neck I taya
Find me your next buyer
Don't stop sing my name like choir
I go rise like dollar
You go fit tie my neck I taya
Find me your next buyer
Don't stop sing my name like choir
I go rise like dollar
You go fit tie my neck I taya
Find me your next buyer
Don't stop sing my name like choir
I go rise like dollar



Writer(s): Charles Nii Armah Mensah


Shatta Wale - Rise Like Dollar
Album Rise Like Dollar
date de sortie
07-05-2024




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.