Текст песни Big Thug Boys - AV
(Ladies
and
gentlemen)
(AV)
If
you
get
a
woman,
hold
am
tight
oh
Me
and
my
guys
we
dey
for
bike
oh
Na
her
allocation
dey
for
mind
oh
If
you
leave
your
woman,
she
go
off
pant
oh
No
be
lie
oh
We
go
use
the
raba
blind
her
eyes
oh
Me
and
my
guys
we
no
dey
smile
oh
Big
Thug
Boys,
we
no
dey
lie
oh
Big
Thug
Boys,
we
no
dey
fear
nobody
And
you
see
wahala,
we
get
am
full
for
body
Only
one
thing
we
no
dey
like
na
police
One
wrong
move,
you
turn
to
my
enemy
So,
make
you
no
try
mе
Oya
nah
The
thing
dey
hit
mе
like
kpongo
(kpongo)
Abeg,
bring
another
shayo,
oshey
oh
Take
your
lady
to
the
condo
(condo)
If
we
dey
hit
her,
she
dey
shout
"mogbe
oh"
Oshey
oh,
mukere
muke
Mugbele,
mukere
muke
oh
Mugbele,
mufere
mufe
oh,
ahh
We
dey
wear
coat,
we
dey
wear
ice
oh
All
of
our
enemies
dem
broke
die
oh
No
competition,
no
denial
Una
be
Cheetahs,
we
be
Lions
Say
we
dey
fly
high,
mehn
we
never
fly
low
If
we
dey
move,
we
no
dey
fear
go
slow
No-No-No
competition,
no
denial
Una
be
Cheetahs,
we
be
Lions
Big
Thug
Boys,
we
no
dey
fear
nobody
(fear
nobody)
And
you
see
wahala,
we
get
am
full
for
body
Only
one
thing
we
no
dey
like
na
police
(na
police)
One
wrong
move,
you
turn
to
my
enemy
So,
make
you
no
try
mе
Oya
nah
The
thing
dey
hit
mе
like
kpongo
(kpongo)
Abeg,
bring
another
shayo,
oshey
oh
Take
your
lady
to
the
Condo
(Condo)
If
we
dey
hit
her,
she
dey
shout
"mogbe
oh"
Oshey
oh,
mukere
muke
Mugbele,
mukere
muke
oh
Mugbele,
mufere
mufe
oh
The
thing
dey
hit,
The
thing
dey
hit
mе
like
kpongo
(kpongo)
Abeg,
bring
another
shayo,
oshey
oh
Take
your
lady
to
the
Condo
(Condo)
If
we
dey
hit
her,
she
dey
shout
"mogbe
oh"
Oshey
oh,
mukere
muke
Mugbele,
mukere
muke
oh
Mugbele,
mufere
mufe
oh
(Kulboi)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.