Adekunle Gold - Don't Be A Baby текст песни

Текст песни Don't Be A Baby - Adekunle Gold



(It's Kel P Vibes)
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane, don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami, don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane, don't be a baby
Whine fi yah money, don't be a baby
Out in Miami, don't be a baby, ye
No cannabis but mo jogor
Pon di replay, play my tune, make we turn up (gaddem)
No go dey doubt like Thomas
I be the lead, when I move, you follow
Sh'omo pe moni ife re oh?
I no dey see tele oh (ooh)
I no dey do anything wey go try to bother mi (I no dey do anything wey go try to bother mi)
So, make nobody never, never, never worry me, ayy (so, make nobody never, never, never worry me, ayy)
Olopa, lemme-lemme, wetin I do?
'Cause I pull up in my Benz, won ni "o shey Yahoo"
Omo jeje, I no dey do ashawo
And, I no be one of them wey dey do ojoro
Ten, ten over ten like sweet asaro
And, nobody badder, badder, badder (je'omo)
I no dey do anything wey go try to bother mi (I no dey do anything wey go try to bother mi)
So, make nobody never, never, never worry me, ayy (so, make nobody never, never, never worry me, ayy)
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane, don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami, don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane, don't be a baby
Whine fi yah money, don't be a baby
Out in Miami, don't be a baby
O jabo, kofo, ehn-ehn oh
Shey jeje, ko rush, ehn-ehn oh
Tempted to touch, ehn-ehn oh
Shey I dey enter ya eye? I go give you some
Yawa go burst, ehn-ehn oh
Kelemute, kelemute, ehn-ehn oh
Yekeleba, ye
Make you go check my record, I no dey do wayo
Olopa, lemme-lemme, wetin I do?
'Cause I pull up in my Benz, won ni "o shey Yahoo"
Omo jeje, I no dey do ashawo
And, I no be one of them wey dey do ojoro
Ten, ten over ten like sweet asaro
And, nobody badder, badder, badder (je'omo)
I no dey do anything wey go try to bother mi (I no dey do anything wey go try to bother mi)
So, make nobody never, never, never worry me, ayy (so, make nobody never, never, never worry me, ayy)
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane, don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami, don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane, don't be a baby
Whine fi yah money, don't be a baby
Aunty Diane, don't be a baby



Авторы: Peter Kelvin Amba Udoma, Almorurf Adekunle Kosoko


Adekunle Gold - Tequila Ever After
Альбом Tequila Ever After
дата релиза
28-07-2023




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.