Ajebo Hustlers - Zamo текст песни

Текст песни Zamo - Ajebo Hustlers



Sometimes I'm a sinner man
Somebody provoke me, so, I slap the man
I tell am "make him sit down, make him go for ground"
I make am make him cry, make him start to frown
But, I prayed you forgive me
Anythin' I ask you, dey give me
When I sick, you been heal me
And the air that I breathe everythin' na free
If I ever go astray-yy
Help me find back my way-ayy
Oh Jah-Jah, I pray-yy
Open up my way-yy
Zamo, zamo
Zamo, zamo, zamo, zamo
Zamo, zamo
Zamo
Anumekpepere zamo
Zamo, zamo
Zamo, zamo, zamo, zamo
Zamo, zamo
Zamo
Anumekpepere zamo
I know I'm not deservin' of your love
I know I don't deserve you at all at all
I know I'm not deservin' of your grace
I know I don't deserve it at all at all
Kpos
No be me holy pass
Everybody know, na me wey catch kori pass
Smoke kpoli pass, dem know my tori pass
In disrespectin' me, I mean they feel so relaxed
Oluwa, most times it feels like I'm sufferin'
I know say I no dey often pay my tight and offerin'
And when it comes to my matter
Them go dey laugh as a musician "has he gone to Alaba?"
Zamo, zamo
Zamo, zamo, zamo, zamo
Zamo, zamo
Zamo
Anumekpepere zamo
Zamo, zamo
Zamo, zamo, zamo, zamo
Zamo, zamo
Zamo
Anumekpepere zamo
I know I'm not deservin' of your love
I know I don't deserve you at all at all
I know I'm not deservin' of your grace
I know I don't deserve it at all at all
(Avante)
Zamo
Bless the works of my hand oh
Them dey drag me like small gen but I be Mikano
I know without wearin' a camo'
No weapon formed against me shall prosper
They will not like Cannon



Авторы: George Dandeson, Ojo Tobi, Precious Isaiah


Ajebo Hustlers - Kpos Lifestyle, Vol. 1
Альбом Kpos Lifestyle, Vol. 1
дата релиза
23-07-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.