Akinz - Confirm текст песни

Текст песни Confirm - Akinz




Confirm
Even when the guys dey pull up to the place
You go see say na confirm
Even when the guys and the girls when dey pull for the club
Say na confirm
Even when I drop on the mic and I speak my mind
Say na confirm
Omo na confirm (confirm)
Me I'm never stopping now
Me I just be moving out
Roll up all the dope now
Cos me just going crazy now
Aye mi monje
Mojaye alaye
Oshamo pe ototo lawaye
Anything I do koma kan aye
Anything I do ko Kanye
When I play you dance
Just cruise make we jaiye
Eniba shishe malon rale
If I no Dey work for my lane
Tell me brother man,
Bawo lemi gan shey fera le
Me I'm never stopping now
Me I just be moving out
Roll up all the dope now
Cos me just going crazy now (hahahaha)
Confirm
Even when the guys dey pull up to the place
You go see say na confirm
Even when the guys and the girls when dey pull for the club
Say na confirm
Even when I drop on the mic and I speak my mind
Say na confirm
Omo na confirm (confirm)
Anything wey you do for this life
Brother man dem must to talk
Me I no Dey hate, brother man me just dey face my own front oh
Even when I Dey on my downside
Show love cos life is too tough oh
And I just wanna put myself on flight mode
No wan really care wetin you talk
My brother show love
Me I Dey with guys taking 2 shots



Авторы: Akinnuoye Damilola


Akinz - Confirm
Альбом Confirm
дата релиза
30-09-2022




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
//}