Текст песни




Oh na na na
Black lives matter
Shey una dey hear me so o o
Oh na na na
Black lives matter
Shey una dey hear me
If you're happy to be black
Hala make them hear i'm black
If you dey proud to be black
Shout am make them hear i'm black
Black na home
Black na soul
Black na o do do
Black is dope
Black na hope
No be olofofo
Where black dey
There is love and togetherness
Where black dey
There is peace and happiness
Oh na na na
The mata wey dem yan us
And the bobo wey dem tell us
All the things dem dey do us
Na only god go judge us
Dem wan dey whine us
Dem just dey whine us
If see that person wey wan run you down
Make you tell am say i'm black
Hala make them hear i'm black
If you proud to black
Shout am make them hear i'm black
Black na home
Black na soul
Black na o do do
Black is dope
Black na hope
No be olofofo
Where black dey
There is love and togetherness
Where black dey
There is peace and happiness
Oh na na na
Oh na na na
I'm black I'm black
Oh na na na
I'm black I'm black
Oh na na na
I'm black I'm black I'm black Black Black Black
Black I'm black i'm black i'm black i'm black
If if if you're happy to be black
Hala make them hear i'm black
If you dey proud to black
Shout am make them hear i'm black
Na na na na na na na
Na na na na na na na
Na na na na na na na na na na na na na na
Na na na na na na na
The mata wey dem yan us
Na na na na na na na
And the bobo wey dem tell us
Na na na na na na na
All the things dem dey do us
Na na na na na na na na na na na na na na
The mata wey dem yan us
And the bobo wey dem tell us
All the things dem dey do us
Na only god go judge us
Dem wan dey whine us
Dem just dey whine us
If see that person wey wan run you down
Make you tell am say i'm black





Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
Загрузка
Загрузка