Текст песни
A
b
c
-123- do
re
mi
Shout
out
to
the
children
Pikin
wey
dey
lie
Like
mother
like
father
E
dey
thief
thief
Like
mother
like
father
E
nor
get
manner
Like
mother
like
father
E
nor
get
respect
na
Who
be
their
teacher?
If
you
do
bad
Your
pikin
follow
do
Anything
you
do
Your
pikin
follow
do
Na
you
be
their
teacher
Real
life
teacher
Teach
them
to
fish
them
To
be
good
fisher
Children
them
nor
no
wetin
be
wrong
or
right
Them
nor
no
even
watin
be
left
from
or
right
Children
only
sabi
how
to
copy
write
So
make
we
love
them
tight
never
give
up
the
fight
Show
your
children
the
right
way
Teach
your
children
the
best
thing
If
you
love
them
with
your
heart
Them
nor
go
ever
fall
apart
Show
your
children
the
right
way
Teach
your
children
the
best
thing
E
never
late
make
you
start
Make
you
nor
let
them
fall
apart
So
many
children
dey
for
street
So
many
children
nor
get
even
food
to
eat
So
many
children
nor
dey
see
water
to
drink
So
many
children
way
dey
sick
nobody
treate
them
Upon
all
this
o
Them
still
dey
born
through
away
for
gutter
Upon
all
this
o
Uncle
you
nor
dey
use
rubber
Na
watin
com
be
this
E
get
as
e
be
We
to
reason
reason
watin
we
dey
do
Children
them
nor
no
wetin
be
wrong
or
right
Them
nor
no
even
watin
be
left
from
or
right
Children
only
sabi
how
to
copy
write
So
make
we
love
them
tight
never
give
up
the
fight
Show
your
children
the
right
way
Teach
your
children
the
best
thing
If
you
love
them
with
your
heart
They
no
go
ever
fall
apart
Show
your
children
the
right
way
Teach
your
children
the
best
thing
E
never
late
make
you
start
Make
you
nor
let
them
fall
apart
Show
your
children
the
right
way
Teach
your
children
the
best
thing
If
you
love
them
with
your
heart
They
no
go
ever
fall
apart
Show
your
children
the
right
way
Teach
your
children
the
best
thing
E
never
late
make
you
start
Make
you
nor
let
them
fall
apart
A
b
c
-123- do
re
mi
Shout
out
to
the
children
Shout
out
to
the
children
1 Pull off
2 Je' Je'
3 Watin We Talk
4 BLM
5 Coma shayealo
6 Special Day
7 Children
8 More
9 Sabotage
10 Blazing Up
11 Fall
12 All of You
13 Self
14 Felicità
15 Hate
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.