Blaqbonez - Play текст песни

Текст песни Play - Blaqbonez



I don see your type before
No be say you like the boy
But you go dey eye the boy
Long as there be cash involved (Yeah)
Who's that girl o
Who's that girl o
The way she dey whine got me asking
Who's that girl o
Who's that girl o
I don't know you but I fit die for your matter
Die for your matter
I don't know you but I dey craze for your waist
Craze for your waist o
I don't show so much emotion (Ayy)
I just wanna go with the motion (Ayy)
I know I'ma spend all my cash (Ayy)
But I know you worth all the action (Ayy)
And I know you gon leave me
Leave a young brother hanging
I've been played
I've been played
But not today
Oh bad girl you a slayer slayer
As a bad boy wey I be sef, I be player (Player)
When a player meet a player (Player)
We go enter one sokoto (Ayy)
'Cause I dey ball like Maradona (Dona)
What I know be say
Somebody go play somebody oh
Somebody go play somebody oh
Today na today
Somebody go play somebody oh
Why I be falling for you
Can't pick none above you
I don see your type before
No be say you like the boy
But you go dey eye the boy
Long as there be cash involved
Che-che-che-chei
She wan play me which formation
Li-lit-lit-skrrt
I pull up a lituation
Bad boy in the place, cool down (Ayy)
Fela with the concubines (Ayy)
Gucci'd up omo no dey look down (Ayy)
Break it, break it down
Oh bad girl you a slayer slayer
As a bad boy wey I be sef I be player (Player)
When a player meet a player (Player)
We go enter one sokoto ayy
'Cause I dey ball like Maradona (Dona)
What I know be say
Somebody go play somebody oh
Somebody go play somebody oh
Today na today
Somebody go play somebody oh
Why I be falling for you
Can't pick none above you
Somebody go play somebody oh (Somebody go play somebody)
Somebody go play somebody oh
Today na today
Somebody go play somebody oh
Why I be falling for you
Can't pick none above you



Авторы: Emeka Akumefule, Tempoe


Blaqbonez - Play
Альбом Play
дата релиза
20-07-2018

1 Play



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.