Текст песни BAD TILL ETERNITY (feat. Zlatan) - Blaqbonez
Ay
For
this
life,
dem
wicked
All
the
hate's
not
needed
Emi
mo
mo
nkan
t'oju
ri,
k'ese
toh
de'be
oh
As
a
studio
rat
wey
no
get
label
oh
Every
day,
I
dey
pray
God,
take
away
pain
Cuh
the
business
dey
lonely,
at
this
time
of
the
day
Know
that
it's
on
me
to
go
all
the
way
Big
or
broski,
we
dey
here
today,
woah-woah
Yeah
I
be
bad
'till
eternity
('ternity)
Smoke
igbo
for
my
sanity,
yeah
(sanity)
So
many
things
wey
my
eye
don
see
Thank
God
say
we
get
money
(aya-ya-ya)
Man,
I
pull
up
on
a
highway
(highway)
Speeding
like
say
na
more
than
one
life
dey
(mm-mm,
mm)
Yeah,
so
many
things
wey
my
eye
don
see
Thank
God
say
we
get
money
Ay,
say
I
feel
blessed
when
I
see
a
new
day
(Ibile)
Blessings
steady
coming
my
way
Dem
no
dey
sell
extra
life
for
eBay
(kilowi?)
I
must
chop
life
as
long
as
money
dey
I
heard
you
calling
my
phone
(grrrt)
If
no
be
money,
oga
ade,
leave
me
alone
(kuron'be
jor)
Same
number
you
had
when
a
nigga
was
broke
I
know
my
mama
pikin,
no
dey
call
me
"my
bro"
(no
dey
call
me
"my
bro")
(Okay,
are
you
my
father's
son?)
Ahn,
say
Eje
wa
l'oju
nigga
(ehn)
Won
ma
ba
e
po,
joor,
ma
gba
(ehn)
Money
in
my
mind
forever
(ehn)
T'oba
disturb,
ko
pa
data
(oh)
Pa
ironu
ti,
paddie,
joor,
ko
f'ata
s'enu
(ko
f'ata
s'enu)
Aso
nla
ko
l'eyan
nla,
Eko
l'awa,
ma
tele
enu
(ma
tele
enu)
I
be
bad
'till
eternity
('ternity)
Smoke
igbo
for
my
sanity,
yeah
(sanity)
So
many
things
wey
my
eye
don
see
Thank
God
say
we
get
money
Man,
I
pull
up
on
a
highway
(highway)
Speeding
like
say
na
more
than
one
life
dey
(mm-mm,
mm)
Yeah,
so
many
things
wey
my
eye
don
see
Thank
God
say
we
get
money
If
you
ever
look
down
on
me,
it's
time
to
look
up
Moving
security,
make
dem
no
shoot
us
Know
all
the
way
they
move,
dem
no
fit
fool
us
Where
dem
dey
when
we
poor
'till
stupor?
Abi
na
the
J
wey
I
roll
wey
dey
make
me
dey
think
say
bad
people
too
plenty?
(Bad
people
too
plenty)
From
the
days
of
old,
man,
I've
been
high
school
Steady
guiding
both
friends
and
foes
(yeah,
yeah-yeah)
(Both
friends
and
foes)
(Abi
na
the
J
wey
I
roll)
(Abi
na
the
J
wey
I
roll)
(Holidays
on
roll)
I
be
bad
'till
eternity
('ternity)
Smoke
igbo
for
my
sanity,
yeah
(sanity)
So
many
things
wey
my
eye
don
see
Thank
God
say
we
get
money
Man,
I
pull
up
on
a
highway
(highway)
Speeding
like
say
na
more
than
one
life
dey
(speeding
like
say
na
more
than
one
life)
Yeah,
so
many
things
wey
my
eye
don
see
Thank
God
say
we
get
money

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.