Текст песни Still Rolling - Brainee
It's
one
time.
Brainee.
Sulcata.
It's
all
grind
talk.
It's
so
hard
to
talk.
The
survival
talk.
See
I
remember
days
when
I
used
to
trek
from
my
house
to
the
studio
Hoping
that
my
songs
would
get
played
on
the
radio
Feeling
like
a
bucket
wey
no
see
rain
drop
Telling
myself
bros
try
to
make
our
single
drop
Life
was
hard,
me
and
mama
fed
from
hand
to
mouth
Girls
dey
yab
insults
just
dey
fly
from
mouth
to
mouth
Bitter
days
like
I
was
chilling
from
stout
to
stout
Losing
swag
like
making
a
soldier
turn
to
scout
But
I
was
hopeful
My
kind
of
hope
was
in
the
skyline
I
wrote
bumps
and
I
tried
to
make
a
punchline
Life
dab
me
I
begin
dey
bleed
Hunger
sef
come
dey
wipe
me
I
begin
dey
plead
When
I
cried,
mama
prayed
When
I
failed,
mama
said
Put
your
best,
raise
your
chest
And
to
God
leave
the
rest
Stand
strong,
keep
your
gaze
strong
Just
like
a
lens,
in
all
you
do
Put
your
God
first
and
He
will
bless
your
hands
Every
morning
I
dey
kunle
to
gbadura
oo
Make
baba
guide
me
whenever
I
hustle
oo
No
be
by
power
and
no
be
by
muscle
oo
No
be
by
issue
of
who
dey
struggle
double
oo
People
come
and
go
Some
days
are
good
or
bad
But
mercies
still
abound
oo
And
na
me
dey
still
survive
24/7
yeah
I'm
still
rolling
Hustle
tight
baba
yeah
I'm
still
rolling
Suffer
push
man
but
I'm
still
coping
Hunger
hook
man
for
neck
but
I'm
not
choking
24/7
yeah
I'm
still
rolling
Hustle
tight
baba
yeah
I'm
still
rolling
Suffer
push
man
but
I'm
still
coping
Hunger
hook
man
for
neck
but
I'm
not
choking
Sometimes
I
dey
wonder,
I
dey
ask
myself
Yes
can
I
get
there,
can
i
really
make
myself
Be
the
promise,
into
Paris
and
remain
myself
Push
me
to
the
edge
like
I
wanna
kill
myself!
Shey
I
fit
kill
myself
But
I
dey
feel
myself
All
Godly
feeling
I
could
see
myself
Like
a
book
in
my
mind
I
could
read
myself
Sometimes
I
get
wet,
so
wet
I
even
plan
how
to
steal
myself
Like
the
lotto
motto
guy
e
fit
be
you
oo
Wey
dey
loose
am
and
this
life
don
dey
screw
oo
E
fit
be
you
wey
the
people
just
dey
Boo
oo
E
fit
be
you
wey
babalawo
just
dey
do
oo
But
hustle
and
pray
mehn
it's
just
for
you
oo
Your
mama's
morning
prayer
is
not
enough
for
you
oo
Principal
no
fit
be
student
for
him
school
If
life
takes
more,
get
big
back
like
toolz
Every
morning
I
dey
kunle
to
gbadura
oo
Make
baba
guide
me
whenever
I
hustle
oo
No
be
by
power
and
no
be
by
muscle
oo
No
be
by
issue
of
who
dey
struggle
double
oo
People
come
and
go
Some
days
are
good
or
bad
But
mercies
still
abound
oo
And
na
me
dey
still
survive
24/7
yeah
I'm
still
rolling
Hustle
tight
baba
yeah
I'm
still
rolling
Suffer
push
man
but
I'm
still
coping
Hunger
hook
man
for
neck
but
I'm
not
choking
24/7
yeah
I'm
still
rolling
Hustle
tight
baba
yeah
I'm
still
rolling
Suffer
push
man
but
I'm
still
coping
Hunger
hook
man
for
neck
but
I'm
not
choking
1 Are You Madt or What
2 One Time 1.0
3 New King on the Throne
4 Grind
5 On a Low
6 Think Am
7 Mama
8 Shalewa
9 One Chance
10 Shine Your Eyes
11 Ijoba
12 Chicken No Dey Cry
13 Still Rolling
14 Interview 3
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.