Brymo - Black Man, Black Woman - перевод текста песни на французский

Black Man, Black Woman - Brymoперевод на французский




Black Man, Black Woman
Homme noir, Femme noire
This love from the very beginning na taboo
Cet amour dès le début est tabou
I dey for you
Je suis pour toi
You dey for me
Tu es pour moi
Like the sun and the earth
Comme le soleil et la terre
And this kind of responsibility
Et cette sorte de responsabilité
Na for few
C'est pour quelques-uns
We carry our matter ah
Nous portons notre affaire
For head
Sur nos épaules
If na the days of our fore fore fathers
Si c'était au temps de nos ancêtres
The way we dey live dem go call us Messiah
La façon dont on vit, on nous appellerait Messie
Like Amadioha
Comme Amadioha
Like Sango and Oya
Comme Sango et Oya
But I be black man
Mais je suis un homme noir
I bend the whole town
Je plie toute la ville
To impress some crazy clown
Pour impressionner un clown fou
Wey dey spread the hate around
Qui propage la haine autour
Black man
Homme noir
I own the whole town
Je possède toute la ville
To impress some silly clown
Pour impressionner un clown stupide
Wey dey spread the hate around
Qui propage la haine autour
I forget to care for my own
J'oublie de prendre soin de mes proches
I carry the problem of the world
Je porte les problèmes du monde
But I no care to solve am for my own
Mais je ne me soucie pas de les résoudre pour moi-même
I dey show, I dey buy, I dey owe
Je montre, j'achète, je dois
Na society dey enforce the rules
La société impose les règles
But na woman dey dictate the rule
Mais c'est la femme qui dicte la règle
Na wetin man go do
Que doit faire un homme
Na to break the rules but for good
Briser les règles mais pour le bien
And you be black woman
Et toi, femme noire
You wear your pain like amour
Tu portes ta douleur comme une armure
You take your luck and lock up
Tu prends ton destin et le fermes à clé
You say na man get the fuck up
Tu dis que l'homme doit se réveiller
Black woman
Femme noire
Na you get the whole town
Tu as toute la ville
To impress some silly clown
Pour impressionner un clown stupide
Wey dey spread the hate around
Qui propage la haine autour
You forget to care for your own
Tu oublies de prendre soin de tes proches
You carry the problems of the world
Tu portes les problèmes du monde
But you no care to solve am for your own
Mais tu ne te soucies pas de les résoudre pour toi-même
You dey, you dey jolly
Tu es là, tu es joyeuse
You dey pose
Tu poses





Авторы: Olawale Olofo'ro


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.