Текст песни Black Man, Black Woman - Brymo
This
love
from
the
very
beginning
na
taboo
I
dey
for
you
You
dey
for
me
Like
the
sun
and
the
earth
And
this
kind
of
responsibility
Na
for
few
We
carry
our
matter
ah
For
head
If
na
the
days
of
our
fore
fore
fathers
The
way
we
dey
live
dem
go
call
us
Messiah
Like
Amadioha
Like
Sango
and
Oya
But
I
be
black
man
I
bend
the
whole
town
To
impress
some
crazy
clown
Wey
dey
spread
the
hate
around
Black
man
I
own
the
whole
town
To
impress
some
silly
clown
Wey
dey
spread
the
hate
around
I
forget
to
care
for
my
own
I
carry
the
problem
of
the
world
But
I
no
care
to
solve
am
for
my
own
I
dey
show,
I
dey
buy,
I
dey
owe
Na
society
dey
enforce
the
rules
But
na
woman
dey
dictate
the
rule
Na
wetin
man
go
do
Na
to
break
the
rules
but
for
good
And
you
be
black
woman
You
wear
your
pain
like
amour
You
take
your
luck
and
lock
up
You
say
na
man
get
the
fuck
up
Black
woman
Na
you
get
the
whole
town
To
impress
some
silly
clown
Wey
dey
spread
the
hate
around
You
forget
to
care
for
your
own
You
carry
the
problems
of
the
world
But
you
no
care
to
solve
am
for
your
own
You
dey,
you
dey
jolly
You
dey
pose
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.