Текст песни VANITY (Feat. Olamide) - Ckay , Olamide
How
many
real
ones?
Very
few
Do
you
love
me?
Is
it
true?
Do
you
envy?
When
you
see
me
shining
Tell
me,
walahi
talahi
But
do
you
know
me?
Do
you
know
my
story?
You
know
wetin
I
do
to
make
this
money?
I
fit
fight
my
enemies
Fight
my
friends,
I
fight
my
family
But
it's
all
love
I
do
it
for
y'all
I'm
a
warrior
They
can
try
but
dem
no
fit
ever
ever
hold
me
down
'cause
awọn
temi
hold
me
down
If
you
no
dey
for
me
How
you
want
make
I
dey
for
you?
Dey
for
you
E
no
easy
But
this
life
fifty
out
of
fifty
Carry
your
cross
buru
ya
n'isi
Everything
na
vanity,
na
vanity
Owu
sa
gị
oh
Ị
ga-ama
ife
Ị
ga-ama
ife
Ị
ga-ama
ife
Owu
sa
gị
oh
Ị
ga-ama
ife
Ị
ga-ama
ife
Ị
ga-ama
ife
Oboy,
I
just
want
be
billionaire
Pack
money
full
everywhere
Make
it
even
full
for
my
jalabia
Piggy
bank
make
it
fat
like
polar
bear
And
all
the
family
problem
make
dem
disappear
I
de
beg
the
suffering
we
dey
bare
All
my
polo
been
dey
tear
I
couldn't
afford
a
beer
Kind
of
owu
wey
dey
blow
me
then,
I
fear
Then
I
realize
say,
my
brother,
sapa
dey
beh
But
the
dreams
got
bigger
Making
more
figures
Even
the
cheques
got
fat
and
thicker
I
de
knack
face
like
a
picker
Now,
we
the
coldest
out
here,
my
nigga
Antarctica
O
critical
The
boy
is
so
lyrical
Dem
de
feel
d
gbẹdu
spiritually,
iyẹn
physical
Ọmọ
to
nautical
From
Naija
d'America
Busting
speakers
In
every
home,
every
car
Yebo
Owu
sa
gị
oh
Ị
ga-ama
ife
Ị
ga-ama
ife
Ị
ga-ama
ife
Owu
sa
gị
oh
Ị
ga-ama
ife
Ị
ga-ama
ife
Ị
ga-ama
ife
No
one
can
stop
me
In
a
million
years
They'll
keep
on
trying
But
I'll
be
here
'cause
awọn
temi
hold
me
down
If
you
no
dey
for
me
How
you
want
make
I
dey
for
you?
Dey
for
you
E
no
easy
But
this
life
fifty
out
of
fifty
Carry
your
cross
buru
ya
n'isi
Everything
na
vanity,
na
vanity
Owu
sa
gị
oh
Ị
ga-ama
ife
Ị
ga-ama
ife
Ị
ga-ama
ife
Owu
sa
gị
oh
Ị
ga-ama
ife
Ị
ga-ama
ife
Ị
ga-ama
ife
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.