Текст песни Afro Music - Cheso
Uhn
Somebody
asked
me
one
time
What
is
Afro
Music?
I
say
make
I
try
tell
am
What
this
music
is
all
about
You
ready?
Uhn!
I
cannot
explain
This
kain
music
so
spiritual
ehen
E
be
like
sey
na
fever
Wey
dey
burn
me
for
body
oh
ah
Wey
dey
give
me
plenty
plenty
plenty
ginger
For
my
body
this
gbedu
dey
make
me
dey
sojee
Dey
feel
myself
uhn
Scatter
No
time
to
dey
form
like
(Sey
you
no
know)
Mmm
no,
I
don't
like
(Lai
lai)
Sey
why
your
body
go
dey
strong
like
dis
(Me
I
no
know)
When
you
hear
the
Afro
Sey
na
to
free
yourself
Free
yourself
Feel
the
Afro!
No
be
struggle
No
be
competition
Just
free
yourself
Free
yourself
Feel
the
Afro!
Oya
na
oya!
Alright
E
be
like
sey
dem
no
still
understand
wetin
we
dey
talk
about
You
understand?
Its
all
good,
its
all
good
See
No
time
to
dey
form
like
(Sey
you
no
know)
Mmm
no,
I
don't
like
(Lai
lai)
Sey
why
your
body
go
dey
strong
like
dis
(Me
I
no
know)
For
this
spiritual
music
Sey
for
this
African
Music
(Sey
you
no
know)
Sey
na
to
shake
shake
shake
Sey
na
to
make
your
waist
gyrate
When
you
hear
this
gbedu
You
have
to
free
yourself
Free
yourself
Feel
the
Afro!
No
be
struggle
No
be
competition
Just
free
yourself
Just
feel
yourself
Feel
the
Afro!
Aaaaaaah!!!!
Yeh
yeh
plenty
wahala!
Alright
This
part
ehn
Una
go
just
waka
around
you
unsterstand
Know
what
I
mean?
Anybody
wey
you
sey
make
you
just
greet
am
for
your
native
language
Because
the
spirit
of
Afro
will
take
care
of
it
you
understand?
So
now
we
want
to
do
one
thing
called
the
Afro
Dance
Una
go
know
am
now,
lets
do
am
together
Alright
lets
go
See
Follow
me
follow
me
now
lets
go
Alright
one
two!
You
have
to
free
yourself!
Feel
the
Afro!
Just
feel
yourself
You
have
to
free
yourself
No
be
struggle
No
be
struggle
Feel
the
Afro!
No
be
competition
Afro
na
number
one
Oh
yes!
Ahhh
1 Directives
2 Cunnie Man
3 Money
4 Settle
5 Focus
6 Selah
7 Alive
8 Jummai's Ode
9 Yellow Sisi
10 Afro Music
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.