Copta feat. Ansah Live - Rolling Stones текст песни

Текст песни Rolling Stones - Copta , Ansah Live



Aye! So the girlie be your own
Yeah! The girl whey you dey pap my boy in own yeah
Chok it! Make I biz
So the girlie be your own
Yeah! Papa was a rolling stone
We Rolling Stones
We roll with dem girls
We rolling
So the girlie be your own
Slow
Slow
Slow
You figure say your own eh
Ha! Ha! You dey funny me
KƆhwƐ no
Snapchat Ɔne boy bi twitwa
Wo kobisa no Ɔse ƆyƐ homie
Slow b
She dey put you in in dp so you figure say you be in only uh
No please
You dey buy am airtime
Fraud boys na ƐkyekyƐ no rollies
Wo kra vim so na gyae mu
ƐnƐ Pent, Block B obi sei mu
Four corners boys boys
ne car mu
Joe boy di wo lane mu
The way she walk come pass make all the boys thirst dier
Be like you for sip Sprite
Before you post that pic like look at my girl
HwƐ me paddie be like you for think twice
So the girlie be your own
The girl whey you dey pap my boy in own
Chok it! Make I biz
Why the girlie be your own
Yeah! Papa was a rolling stone
We Rolling Stones
We roll with dem girls and you know it
So the girlie be your own
The girl whey you dey pap
So the girlie be your own
Yeah! Charle make I biz yeah
Why the girlie be your own
Yeah! Papa was a rolling stone
Yeah yeah yeah
Life's not fair
What is yours no be yours
Secretary she go work work work for her boss charle
Boys abrƐ
Your man go dey for cloth under dey FaceTime with in girl
You for advice your friend
Check your meat before you chop
You dey play but Curry got the sauce
To be quite sincere
Can we go off the top
She dey go off in top cos you're broke
And that's the price to pay
See your mind dey or
Another man dey violate her
You dey rosh
Is she yours
Boy dey fear break girl
He go break boy
E be the same story
I see the vision and my mind dey forward
So ahead of the game
You dey the sideline
She playing you Chamberlain
That's a super-sub for slow guys
Write your name some
Abi you come
So the girlie be your own
The girl whey you dey pap my boy in own
Chok it! Make I biz
Why the girlie be your own
Yeah! Papa was a rolling stone
We Rolling Stones
We roll with dem girls and you know it
So the girlie be your own
The girl whey you dey pap
So the girlie be your own
Yeah! Charle make I biz yeah
Why the girlie be your own
Yeah! Papa was a rolling stone
Yeah yeah yeah



Авторы: Copta


Copta feat. Ansah Live - The Finer Things
Альбом The Finer Things
дата релиза
10-02-2018



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.