Adekunle Gold feat. Zinoleesky - Party No Dey Stop - Mixed текст песни

Текст песни Party No Dey Stop - Mixed - Adekunle Gold , Zinoleesky



I'm not moved by what I see
I know who I be
I just want my peace, make money dey
I go get everything I need
In my own timing
Koni kọja mi, koni delay
So many people deny
Oluwa don cosign
Can't believe this my life
Everything come align
They're looking me, so surprised
Ṣ'ọmọde lo dun bayi
I know it's hurting your pride
Believe me, I don't mind
Party no dey stop, when we pop
Yeah, we're up, plenty spending like it's nothing
Party no dey stop, when we pop
Yeah, we're up, plenty spending (uh-uh-uh)
Like it's nothing (hm-hm-hm)
Say me, I no dey worry
'Cause Oluwa don cosign me
I no dey put mouth for wetin no concern me
Kind of slow, but I'm always on timing, ahn
Say my eyes don see many thing, ti mi o gbàdúrà f'ọta mi
If you still dey hate, you need therapy
Good vibes, no bad energy oh
Ahn, yeah
Aje, ti ń ba jade tan, aya wọn a ja
Ti ń ba ti fẹ múlẹ, na banger
Me, wey I don high on paraga
How I go get time for wahala?
Find one girl wey fine like Rihanna
Spending like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Original, not made in China
Party no dey stop, when we-
Party no dey stop, when we-
Party no dey stop, when we-
Party no dey, party no dey, party no dey
Party no dey, party no dey, party no dey
Party, party, party, party, party
Pa, pa, pa, pa, p-pa-pa-pa...



Авторы: Dayo Olatunji, Ross James O'donoghue, Kelvin Peters, Oniyide Shina Azeez, Kosoko Adekunle


Adekunle Gold feat. Zinoleesky - Club Vibes (DJ Mix)
Альбом Club Vibes (DJ Mix)
дата релиза
29-03-2023




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.