Текст песни This Is Pitakwa - Dr Barz
This
is
pitakwa
Look
how
I′m
living
now
Look
how
I'm
living
now
Agbero
leave
me
na
This
is
pitakwa
Many
are
leaving
now
Soot
in
my
city
now
Is
what
we
are
breathing
now
This
is
pitakwa
Condition
is
critical
Oxygen
now
is
a
rap
men
Shoutout
to
Lyrikal
This
is
pitakwa
And
this
no
be
cinema
Person
wey
no
get
hand
work
go
dey
ask
you
for
CV
na
SARS
go
see
you
for
road
with
dread
Call
you
a
criminal
2 seconds
they
Lock
you
for
boot
200k
is
the
minimal
Ikwerre
man
fit
becos
of
land
of
20
centimetres
Travel
to
do
you
juju,
go
like
50
kilometers
This
is
pitakwa
And
people
are
feeling
like
Once
you
are
living
in
PH
Your
account
should
be
Jupiter
That′s
kinda
silly
na
Rich
people
are
stingy
na
They'll
rather
blow
1m
for
club
with
bani
than
helping
the
needy
na
Empower
the
boys
Empower
the
girls
But
not
in
my
city
na
The
mighty
is
giving
us
fake
love
We
want
the
Original
This
is
pitakwa
Police
fit
slap
you
na
8 year
old
boy
go
dey
tell
u
say,
Aboi
make
I
lap
u
na
This
is
pitakwa
Zero
comparison
Many
many
phoney
people
sell
cellphones
for
Garrison
This
is
pitakwa
This
is
home
to
burna
boy
I
know
that
you
like
to
ball,
But
don't
go
to
where
dem
dey
corner
boys
Those
men
have
no
joy
They′re
nothing
like
1da
boy
StopTheSoot
StopTheSoot
Hmm
I′m
starting
to
Wonder
boy
This
is
pitakwa
(Focus)
Very
Necessary
Even
for
inside
of
uni
E
get
people
for
wey
dey
for
SS3
This
is
pitakwa
I
can't
forget
Bole
na
Because
if
I
do,
2 seconds
Knowledge
go
tell
me
to
Kpor
well
na
This
is
pitakwa
Now
me
I
wan
enter
house
The
surest
way
to
survive
is
having
somebody
in
Government
house
All
Rights
Reserved
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.