Текст песни Nobody - Dremo
I'm
in
the
mood
6a.m
I
line
up,
i'm
back
in
the
booth
I
started
out,
a
happy
child
Cos
i
ain't
had
nothing
to
be
mad
about
Or
be
sad
about,
just
wanted
my
music
out
It
was
me
and
Flo
trying
to
figure
s--ut
out
my
O.G
Joe,
dat
my
n---a
mhen
Introduced
me
to
Yeyo
& honorable
death
We
became
friends
friends
and
then
family
Na
for
my
papa
dinning
table
wey
P.G
sign
me
One
year
and
six
month,
I
dey
for
studio
I
was
a
producer,
that
is
something
ya'll
didn't
know
My
mama
said,
this
thing
really
cool,
that
before
you
do
music
Say,
you
gat
to
finish
school
On
the
phone
now,
she
dey
shout,
going
all
loud
But
i'm
zoned
out,
sorry
mum,
I
done
dey
smoke
now
Then
I
sleep
off,
she
called
me,
I
know
pick
up
Then
she
text
me,
it's
your
life;
goodluck
Yaah!
no
criticise
wetin
you
no
know
hai!
Or
wetin
you
no
fit
to
understand
oh
oh
Dem
one
pour
sand,
sand
for
my
garri
oh,
oh
oh
oohy
But
baba
God
no
go
give
dem
chance
ooh
oh
If
nobody
talks
about
you,
then
you're
nobody,
nobody,
nobody
If
nobody
talks
about
you,
then
you're
nobody,
nobody,
nobody
(And
ever
since
I
met
fresh,
I
have
been
making
very
disturbing
music)
Hustle
my
way
from
IB
to
Lasgidi
Had
two
single
that
year
that
I
was
promoting
Normal
level
and
OBT
Pay
promoter
for
promotion,
o
lu
waa
njibiti
Dey
collect
money,
collect
money,
owo
tan
ninu
bank
ooh
Few
months
later
on
the
phone
with
Sir
Banko
How
far?
I
done
come
back
Lagos
I
say
I
done
go
Ibadan,
dem
say
come
back;
Ok
boss
I'm
on
a
road,
traffic
e
dey,
we
moving
slow
Redemption
camp
is
on
a
Friday
How
I
got
ignored,
skipped
that?
Fell
in
love-missed
that!
Gave
up-
grrr
get
back
Fela
jump-
then
dey
felt
that
That
phone
call
change
my
life,
just
in
case
you
don't
know
And
I'll
quote
"omo
Dremo
you're
getting
signed
tomorrow"
OBO
change
my
life
Me
and
the
mayor
of
Lagos
gat
stand
the
same
night
Yaah!
no
criticise
wetin
you
no
know
hai!
Or
wetin
you
no
fit
to
understand
oh
oh
Dem
one
pour
sand,
sand
for
my
garri
oh,
oh
oh
oohy
But
baba
God
no
go
give
dem
chance
ooh
oh
If
nobody
talks
about
you,
then
you're
nobody,
nobody,
nobody
If
nobody
talks
about
you,
then
you're
nobody,
nobody,
nobody
Now
I
get
a
lot
of
fan
love,
drunk
in
every
night
club
I'll
be
f-----g
all
the
nice
w----s,
fcking
up
the
night
shows
When
things
happen
back
doors
only
the
artist
gets
to
blame
for
it
S--t
is
getting
f----d
up,
some
people
done
dey
f--k
up
My
management-
keep
that
my
girlfriend-
skip
that
Some
of
my
day
one,
we
dey
call
friend-
keep
that
All
the
s--t
I
skip
affected
me
mentally
Lost
one
of
the
realest,
last
year
n---a
was
there
for
me
Broken
heart,
fallen
apart
I
hope
chime
I
know
will
drive
into
heavens
park
Real
gees,
bami
ki
Biggy
ati
2pac
Welcome
to
the
EP.
Codename
Yaah!
no
criticise
wetin
you
no
know
hai!
Or
wetin
you
no
fit
to
understand
oh
oh
Dem
one
pour
sand,
sand
for
my
garri
oh,
oh
oh
oohy
But
baba
God
no
go
give
dem
chance
ooh
oh
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.