Ecool feat. Myde - Sobente (feat. Myde) текст песни

Текст песни Sobente (feat. Myde) - Myde , Ecool



Myde
Myde dey here so
Me i no like trouble oo
La le yi wo mo wa celebrate
They say first to do
Omo e no dey pain person
Ko ma lo
Bi pe o lo appreciate
Because man dey hustle
Man dey struggle
Man dey worry
Man dey search for kaluba oo
Man dey bubble
Man dey happy
Man dey Jaye
When dem see the kaluba oo
Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje
Brother wey no sabi gbese
You be sobente
Sobente
You be Sobente
Sobente
You be sobente
(Sobente)
Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe
Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje
Sister wey no sabi shake
You be sobente
Sobente
You be Sobente
Sobente
You be sobente
(Sobente)
(Me I different person, energy different)
(You know as e dey go)
Me I nor come dance azonto oo
La le yi mo ma jollificate
If you nor sabi how to gbese oo
(Gbe body e jhoor)
La le yi mo kan ma demonstrate
Oshe
Because man dey hustle
Man dey struggle
Man dey worry
Man dey search for kaluba oo
Man dey bubble
Man dey happy
Man dey Jaye
When dem see the kaluba oo
Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe
Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje
Brother wey no sabi gbese
You be sobente
Sobente
You be Sobente
Sobente
You be sobente
(Sobente)
Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe
Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje
Sister wey no sabi shake
You be sobente
Sobente
You be Sobente
Sobente
You be sobente
(Sobente)



Авторы: Anthony Abayomi Omoloye, Ayomide Anthony Adejuwon, Ebianga Inang Ikpeme


Ecool feat. Myde - NewSide
Альбом NewSide
дата релиза
13-03-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.