Текст песни Ballads of a Lost Boy - Word Poetry - Erigga
My
name
na
erigga
For
those
wey
just
enter
my
school
of
thought
The
things
we
thought
before
motivation
we've
been
on
top
But
I'm
still
lost
Lost
in
my
thought,
finding
fault,
is
it
mine?
Is
it
yours?
Funny
thought
Before
the
story
drop
why
don't
we
take
some
shots
Warri
crisis
1997
enter
1999
really
shape
my
thinking
Lost
a
lot
of
my
bros
and
sists
in
a
blinking
Forget
the
oil
for
ground,
I
refine
the
one
for
my
head
Made
money
but
I'm
still
lost
Part
of
me
is
still
lost
Toast
to
the
thinking
"entitlement
go
make
us
rich"
People
switch
like
fake
nyansh
and
real
nyansh
It's
hard
to
tell
which
is
which
Lost
in
the
women
and
the
drinking,
smoking
and
hoping
That
one
day
my
government
go
serve
me
Dem
no
tell
me
before
I
switch
to
investing
in
myself
Empty
my
savings
1999
for
Okumagba
Avenue,
Nine
Erieovo
Deepest
part
of
the
ghetto,
darkest,
everyone
know
Africa
wake
e
dey
happen
People
dey
hear
the
voice
now
e
dey
happen
Breeze
go
blow
small-small
politicians
nyansh
go
open
show
Fowl
dey
beat
ole
fowl,
e
dey
happen
Sleeping
sons
of
Jacob,
wake
up,
e
dey
happen
Every
day
for
the
thief
but
one
dey
for
who
catch
am,
e
dey
happen
Erigga
too
good,
God,
make
dem
dash
am
With
all
the
things
he's
been
through,
nothing
scratch
am
When
God
say
na
your
time
na
your
time
No
matter
the
continent
you
find
yourself
or
anywhere
you
dey
Na
still
your
time,
'cause
na
the
same
time
But
at
the
same
time,
we
dey
grind
I
know
people
when
tell
me
say
my
album
go
flop
Fast-forward,
them
shock
to
see
am
they
pop
I
rather
dey
on
top
chart
than
on
top
your
girl
Money
na
the
only
friend
we
fit
rely
on
well
Na
me
be
that
basket
way
dem
de
use
fetch
water
Just
to
disgrace
bucket,
stop
playing
with
me
If
you
dey
go
through
a
lot,
my
brother
go
come,
stop
playing
with
me
We
have
all
been
through
there,
no
use
sub
me,
disturb
me
Na
beggie-biggie
make
you
feel
say
your
brother
stingy
Entitlement
na
disease
enter
pharmacy
For
am
to
pain
I
gats
talk
am
for
pidgin
Nobody
owe
you
chi-chi
so
brother,
namaste
2016
I
dey
cell
dey
think
my
life
Dey
write
for
wall
I
swear
I
almost
mentos
For
matter
way
no
concern
me,
naso
them
find
me
Handcuff
me
like
arm
robber
when
dey
pem
tools
That
was
then
I
no
sure
say
e
fit
happen
again
I'm
wiser
now
money
dey
I
can't
complain
Never
to
catch
falling
knife
leave
them
make
dem
talk
Na
Ribena
una
be,
we
no
be
God
We
no
be
blood
A
king
and
a
slave
for
it
is
both
our
duties
to
serve
others
Ballads
of
a
lost
boy
The
movement
just
dey
start
Una
go
soon
dey
take
orders
Abeg
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.