Текст песни Rawbish (feat. Popular) - Popular , Erigga
Fear
(Wetin
Do
Am)
Expect
the
colour
of
fearsome
acts
(E
heen)
Somebody
steals
from
me
I
cut
off
his
hands
(Guy)
He
offends
me
I
cut
off
his
tongue
Oh
boy
you
wicked
o
He
raise
against
me
I
cut
off
his
head
sticking
on
a
pike
Raise
it
high
up
so
all
on
the
street
can
see
(Boy
why
you
gon
do
that)
Cause
am
preserve
you
what
sort
of
things
(Why)
Fear
(Na
wa
o)
E
don
burst
You
about
to
witness
creativity
at
its
peak
How
e
be
Ah
Everybody
Calm
down,
Everybody
calm
down,
Paper
bout
to
speak
(Popular,
lalala)
Everybody
shut
up
Erigga
lo'n
soro
Me
and
your
Fave
no
be
mate
say
e
pah
domo
Big
Odonyo
na
all
these
rappers
be
go
against
me
Them
go
fall
like
who
shack
ogoroh
The
money
big
now
like
Teni
shout
to
dr
dolor
Big
Yansh
thin
Waist
ivie
wongo
wogor
Hold
your
baby
tight
me
na
gbomo
gbomo
But
like
Lekki
water
I
no
too
dey
show
my
colour
Who
dey
say
he
wan
battle
nna
biko
You
when
we
know
for
area
wey
dey
suck
Ashawo
toto
Your
sister
dey
f*ck
waka,
your
woman
na
okpo
Your
label
dey
f*ck
your
Yansh,
industry
homo
We
no
be
guys,
we
no
be
blood,
unfollow
quick
Nobody
wan
see
you,
you
be
like
craze
man
prick
Speak,
freedom
of
speech,
no
follow
you
drag
Colorado
no
be
Sk,
I
dey
find
you
come
Lag
Make
them
no
dey
tell
me
rawbish
(no
dey
talk)
Abi
dem
wan
know
where
my
leg
don
don
reach
(no
dey
talk)
My
enemies
dem
don
dey
para
(dem
dey
para)
Them
dey
fear
me
pass
Corona
(yo
yo
yo)
Make
dem
know
dey,
make
dem
no
dey
Make
dem
no
dey
tell
me
Make
dem
know
dey,
make
dem
no
dey
Make
dem
no
dey
tell
me
Make
dem
know
dey,
make
dem
no
dey
Make
dem
no
dey
tell
me
Last
night
I
had
a
dream
that
you
came
to
the
crib
You
and
your
goons
con
dey
rake
like
kala
way
dey
spit
Say
una
go
fuck
me
up
inside
the
dream
I
con
laugh
Say
una
fuck
up
o
e
no
suppose
be
for
waff
Look
at
the
plass
fall
like
thirty
minutes
bla
bla
bla
My
guys
dey
throwaway
wetin
you
dey
hear
na
ka
ka
ka
We
tie
you
for
ground
slap
you
anyhow
ta
ta
ta
Before
we
con
blast
your
head
buoagada
Sars
dey
come
two
seconds
we
don
gbagada
Inside
the
dream
wetin
funny
I
wear
agbada
Original
rolling
like
zaza
for
apapa
When
I
wake
up
na
one
hotel
when
near
apala
How
person
go
rugged
for
life
con
wicked
for
dream
Who
sicker
na
me
fuck
your
rappers
bring
covid19
Dem
go
say
erigga
no
dope,
I
leave
am
to
God
Afterall
you
no
be
lawyer
allow
God
judge
Make
them
no
dey
tell
me
Rawbish
(no
dey
talk)
Abi
dem
wan
know
where
my
leg
don
reach
(no
dey
talk)
My
enemies
dem
don
dey
para
(dem
dey
para)
Them
dey
fear
me
pass
Corona
(yo
yo
yo)
Make
dem
know
dey,
make
dem
no
dey
Make
dem
no
dey
tell
me
Make
dem
know
dey,
make
dem
no
dey
Make
dem
no
dey
tell
me
Make
dem
know
dey,
make
dem
no
dey
Make
dem
no
dey
tell
me
See
one
fool
for
Instagram
say
I
no
fit
rap
So
I
set
trap
catch
am
burst
him
head
with
slap
What's
traps
what
ya
been
doing
My
niggers
my
on
na
mind
This
time
nigger
gon
shine
about
the
haters
eyes
now
gon
blind
My
rap
na
wisdom
for
the
street
make
area
fit
connect
My
intellectual
capacity
street
respect
Na
one
fan
tell
me
say
you
know
your
song
Motivation
Na
motivate
me
last
year
build
my
first
mansion
No
change
your
style
o,
we
love
you
just
the
way
you
are
To
them
you
never
blow
but
na
you
be
we
superstar
Anytime
any
day
na
you
the
south
go
pick
Them
drop
jam
you
drop
jam
na
you
we
go
click
All
your
fans
too
dey
woke
for
them
to
like
your
songs
Once
I
light
my
igbo
you
can't
do
no
wrong
Na
so
we
laugh
he
give
me
e
number
shit
changed
fast
Steady
transfer
anytime
I
tell
am
say
I
need
cash
God
burst
my
head,
burst
my
head
Guy
you
burst
my
head
with
this
jam
I
swear
to
God
you
burst
my
head
Guy
you
no
no
Wetin
you
dey
do
for
the
street
You
no
dey
see
your
album
numbers,
millions
dey
cry
When
last
them
do
rap
wey
be
say
na
pure
rap
when
dey
cry
millions
Wetin
dey
happen
to
you,
you
no
no
wetin
you
dey
do
See
your
Twitter
everybody
Whatsapp
stories
na
your
life
na
hin
dem
dey
screenshot
No
change
wetin
you
dey
do
o
See
eh
na
love
you
like
the
way
you
be
like
this
You
no
understand
No
con
change
am
make
we
no
go
get
problem
We
con
dey
find
you
follow
street
You
no
no
who
I
be
Me
Killa
Wilson
abeg
for
safety
The
beat
don
finish
yea
no
wahala
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.