Текст песни Hold Up - Erigga
It's
erigga
baby
Paper
boi
Ah
just
woke
up
in
a
brand
new
house
I
wanna
go
out
and
I've
got
a
brand
new
car
Mehn
na
God
dey
run
am
menn
Nobody
move
jargon
dey
hold
up
Business
don
bad
tell
rappers
make
them
gold
up
Ah
need
better
space
bus
keep
your
sienna
Am
getting
work
work
work
Rihanna
If
you
hear
say
ah
suffer
no
be
fabu
Hungry
wey
dey
give
headache
alabukun
No
chairman
dey
gree
drop
like
kabu
kabu
Buh
them
want
make
you
dey
follow
them
like
malu
malu
God4bid
talent
full
my
buluku
I'm
the
shit
forget
wetin
your
pikin
poo
poo
But
no
poo
poo
to
write
my
lyrics
cool
cool
In
a
word
wey
who
no
get
money
na
mugu
Until
emirate
empire
enter
my
life
Everything
good
soft
girl
enter
my
ride
You
need
protection
forget
Gold
Circle
Money
dey
come
make
wey
drive
enter
ecoobank
Bross
see
ehn
Bross
Who
do
too
pack
iron
for
neck
no
dey
know
g9ld
So
baba
God
guide
me
ah
no
too
know
road
Cut
my
grass
if
you
see
the
state
wey
fold
Dey
form
friends
now
Because
my
account
don
load
Swell
up
like
who
chop
community
cash
Beat
the
beat
like
who
chop
community
cash
You
no
know
me
ah
follow
full
market
argue
Cun
win
them
join
them
no
dey
follow
me
drag
you
This
no
be
Blom_blow
boss
wey
okpendy
be
oh
This
na
gbedu
wey
go
burst
brain
everywhere
you
go
Na
God
sure
pass
ah
no
fit
fall
like
Jericho
Who
dey
roast
corn
no
suppose
walka
go
far
2017
team
na
go
gather
bar
Like
picture
wey
only
me
dey
ah
take
am
personal
Forget
haters
those
ones
no
be
pexin
naaa
Ah
no
fit
go
hell
devil
go
taya
for
me
Him
no
mind
find
another
one
hire
for
me
My
problem
pass
the
one
buhari
dey
face
Lyrically
why
you
think
say
rappers
dey
gbess
Dey
hala
wicked
Erigga
don
return
come
Like
militant
money
like
who
go
return
gun
If
my
picture
no
dey
under
your
girl
pillow
naim
be
say
she
crest
my
name
for
her
dildo
Ah
leave
warri
come
lekki
because
of
bar
You
think
say
ah
come
here
cun
count
the
roundabout??
School
of
hardness
forget
say
we
graduate
Them
still
dey
throw
us
the
school
fee
So
wey
you
wey
No
be
you
suffer
pass
We
na
old
warri
Kill
lizard
pick
nkokolo
follow
dirty
Na
we
dey
make
our
toys
mumsy
no
dey
buy
Like
who
wan
wear
suit
Wait
make
ah
knack
one
time
Shhhhhhhh
Omo
mehn
Ee
no
easy
You
wan
rap
Cun
rap
this
one
ah
dey
rap
na
Comot
your
leg
for
high
tension
(End}
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.