Текст песни Loyalty - Erigga
Haaabeg
Karashika
Erigga
paper
boi(2017
vibes
you
understand)
e
don
burst
Warri!!
Some
people
are
not
just
loyal
How
your
matter
be
mehn
I
swear
down
One
leg
out
one
leg
in
One
leg
out
one
leg
in
If
na
that
side
you
choose
stay
there,
if
na
this
side
you
choose
stay
here
One
leg
out
one
leg
in
One
leg
out
one
leg
in
If
na
that
side
you
choose
stay
there,
if
na
this
side
you
choose
stay
here
From
the
hills
of
ikpoba
downtown
okere
Straight
to
malaga
erigga
na
were
Ace
nor
be
lager
see
as
i
dey
turn
am
troway
See
dem
dey
swell
up
their
face
but
the
hate
nor
be
today
Been
through
hell
and
back
see
my
return
ticket
Give
me
dis
give
me
dat
dem
wan
beg
me
naked
But
no
be
bluefilm
e
pa
na
my
life
you
dey
watch
My
own
guy
pick
money
finish
dey
see
me
dodge
Fine
girl
dey
my
bed
on
expensive
shit
Forget
wizkid
my
bedsheet
na
expensive
shit
Everything
heavy
omor
see
envy,
dem
say
na
blood
money
bros
you
know
every
Where
dem
dey
wen
boys
no
see
money
chop
Ring
Road
go
cyber
cafe
no
money
sup
Boys
dey
go
clubbing
we
sitdown
mumcy
shop
Dem
wan
see
you
die
here
na
wetin
you
wan
dey
talk,
i
expect
you
to
dey
with
me
wen
everything
bad
My
own
kele
gbes
wen
everything
hard
But
you
know
as
e
be,
biggest
record
deal
On
set,
na
clarence
nai
dey
record
me
One
leg
out
one
leg
in
One
leg
out
one
leg
in
If
na
that
side
you
choose
stay
there,
if
na
this
side
you
choose
stay
here
One
leg
out
one
leg
in
One
leg
out
one
leg
in
If
na
that
side
you
choose
stay
there,
if
na
this
side
you
choose
stay
here
No
pick
the
ball
if
you
know
say
you
no
wan
play
No
come
my
yard
come
dey
if
you
no
wan
stay
Forget
say
wetin
nor
fit
kill
you
Go
make
you
strong
For
where?
the
injury
go
pain
you
long
Back
then
for
the
hood,
i
dey
broke
alone
Nobody
dey
my
side
i
dey
smoke
alone
Ex
leave
me
go
marry,
i
wish
am
well
Even
though
e
pain
me
i
no
wish
her
hell
Because
i
know
say
very
soon
everywhere
go
soft
Fast
forward,
two
years
later
everywhere
don
burst
I
get
men
wen
be
say
em
elbow
me
lost,
fuck
boy,
forget
say
two
of
us
dey
talk
Shengele
bread
wen
you
dey
see
you
wan
assume
I
no
people
like
you
forget
the
friend
costume
You
know
fit
pretend
for
long
Your
G
string
go
show
You're
all
pussy,
go
perform
for
stripper
pole
Nor
hit
me
with
the
line
say
i
forget
men,
which
men?
Men
wen
nor
fit
keep
am
one
hundred
Fake
friends
we
dey
waka
pass
each
other
No
worry
yourself
our
life
good,
nor
bother
One
leg
out
one
leg
in
One
leg
out
one
leg
in
If
na
that
side
you
choose
stay
there,
if
na
this
side
you
choose
stay
here
One
leg
out
one
leg
in
One
leg
out
one
leg
in
If
na
that
side
you
choose
stay
there,
if
na
this
side
you
choose
stay
here
Yeah
A
trip
to
the
south,
homeboi
on
the
journey
we
dey
meet
fake
people
all
around
mehn,
we
still
dey
meet
some
real
men
Man
like
dem
anonymous
Man
like
dem
emmaoye
Kul
boy
i
see
you
mehn
Man
like
dem
snowman
Yo
Sly
wadup
Dem
bois,
victor
my
nigga
mehn
i
see
you
All
my
niggas
for
wafftown
mehn
A
trip
to
the
south
EP
you
know
wah
i
mean
Wen
we
say
EP
we
nor
mean
enemy
of
progress
we
mean
say
erigga
present,
their
ear
well
well
Abeg
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.