Erigga - Puna Vibes текст песни

Текст песни Puna Vibes - Erigga



Abeg, ayy, paper boy
See ehn, normally I be boy wey I like smart girls
Fine shape, get style, come still get sense
But, who I dey with nah okpetu
Nothing the head, this one nah beta kpeku
I dey tell am the way COVID-19 bad
People when don die and how the economy bad
But weytin dey her head nah roll the land for me
Take me stone ground my puna go dey proud of me
I pass am give her she light am go smoke for up
Whisper for my ear, which style you want make we fuck?
Before I know my gbola change to standing fan (abeg)
Two seconds I forget waitin' I been yarn
She say, this puna no go soak for long
If you know say you no wan doke make I move along
This puna no go soak for long
Guy, how e dey be, you wanna dey talk or make I move along (ehn)
This puna no go soak for long
Guy, how e dey be you wanna dey talk or make I move along
She say, this puna no go soak for long
Guy, how e dey be you wanna dey talk or make I move along
Naija dey fuckup, waitin' we nor get BVN
Make dem do bread, we see money wey people send
Money no dey, the one wey dey, dey find himself dey rest
Problems too much, she carry my hand pam her breast once again
I forget weytin I wanna talk what to do?
Waitin' sure nah to sit down fuck craze commot for this girl head
Quash her like gando, rough handle the pupu
Chop am like like pando (Oh, no)
Quarantine sex nah blast
Go the front, no worry I dey come for back
Remove her face mask, replace am with my gbola
W.H.O no go tell you, but e dey cure 'rona (Abeg)
She say, this puna no go soak for long
If you know say you no wanna doke make I move along
This puna no go soak for long
Guy, how e dey be, you wanna dey talk or make I move along (ehn)
This puna no go soak for long
Guy, how e dey be, you wanna dey talk or make I move along? (ehn)
She say, this puna no go soak for long
Guy, how e dey be, you wanna dey talk or make I move along?




Erigga - Puna Vibes - Single
Альбом Puna Vibes - Single
дата релиза
04-05-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.