Текст и перевод песни Erigga - The Way Your Matter Be (Bonus)
The Way Your Matter Be (Bonus)
La façon dont tu me fais vibrer (Bonus)
(Clears
throat)
that
alright
there!
(Raclage
de
gorge)
ça
c'est
bon
ça
!
Normally
I
dey
gbadun
everything
you
get,
everything
you
get
Normalement,
j'aime
tout
ce
que
tu
as,
tout
ce
que
tu
as
See
how
you
straight
like
pencil
wey
dey
math
set
Regarde
comme
tu
es
droite
comme
un
crayon
dans
un
compas
Too
attractive,
wetin
your
body
Na
Macbeth?
Tellement
attirante,
qu'est-ce
que
c'est
que
ton
corps,
Macbeth
?
I
dey
always
make
her
laugh
when
I
dey
Face
one
Je
la
fais
toujours
rire
quand
je
suis
en
Face
à
face
She
say
music
or
comedy,
Erriga
face
one
Elle
dit
musique
ou
comédie,
Erriga
en
Face
à
face
I
too
get
sweet
mouth,
if
Na
lie
kiss
me
J'ai
la
bouche
sucrée,
si
je
mens,
embrasse-moi
Diabetes
go
hold
you,
officer
Kingston
Tu
vas
attraper
le
diabète,
officier
Kingston
No
just
wan
dag
her,
break
your
heart
fly
Je
ne
veux
pas
juste
la
draguer,
briser
son
cœur
en
plein
vol
We
fit
enter
malaga
go
relax
with
sly
On
pourrait
aller
à
Malaga
se
détendre
tranquillement
Money
big,
e
no
tinny
like
who
sign
Ycee
L'argent
est
gros,
il
n'est
pas
petit
comme
celui
qui
a
signé
Ycee
That
punch
line
make
her
laugh
Cette
punchline
la
fait
rire
Stain
my
BYC
Tache
mon
BYC
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
Anytime
you
dey
around
body
dey
kpakpa
me
Chaque
fois
que
tu
es
là,
mon
corps
se
met
à
trembler
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
Anytime
you
dey
around
body
dey
kpakpa
me
Chaque
fois
que
tu
es
là,
mon
corps
se
met
à
trembler
Two
(Erigga)
Deux
(Erigga)
You
no
get
second
like
clock
wey
the
long
hand
break
T'as
pas
de
seconde
comme
une
horloge
dont
la
grande
aiguille
est
cassée
Or
any
song
I
make
Ou
n'importe
quelle
chanson
que
je
fais
Your
ikebe
dey
make
men
hala
weke
Ton
boule
rend
les
hommes
fous
Even
jazzman
dey
hala
ewo!!
chineke!!
Même
Jazzman
s'écrie
"Oh
mon
Dieu
!!"
Ask
yourself
chicken
republic
Na
country?
Dis-moi,
Chicken
Republic
est
un
pays
?
Na
where
people
take
dey
eat
C'est
là
que
les
gens
vont
manger
No
blame
me
joor
I
don
jonze
one
kind
Ne
me
juge
pas,
je
suis
un
peu
fou
But
babe
how
you
see
am,
my
pick
up
line
no
fine??
Mais
bébé,
qu'en
penses-tu,
ma
phrase
d'accroche
n'est
pas
bonne
?
If
I
stretch
you
like
money
wey
squeeze
Si
je
t'étire
comme
de
l'argent
froissé
You
know
say
you
light
like
breeze
Tu
sais
que
tu
es
légère
comme
le
vent
The
love
go
increase
L'amour
grandira
Your
friends
go
decrease
Tes
amis
diminueront
Abi
you
want
make
dem
snatch
me??
Tu
veux
qu'ils
me
kidnappent
??
Answer
with
kiss
Réponds
par
un
baiser
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
Anytime
you
dey
around
body
dey
kpakpa
me
Chaque
fois
que
tu
es
là,
mon
corps
se
met
à
trembler
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
Anytime
you
dey
around
body
dey
kpakpa
me
Chaque
fois
que
tu
es
là,
mon
corps
se
met
à
trembler
Three(Erigga)
Trois
(Erigga)
Everything
about
you
dey
burst
my
sclero
Tout
chez
toi
me
fait
vibrer
Scatter
my
kumuji,
tell
me
your
skedo
Disperse
mes
pensées,
dis-moi
ton
programme
I
like
make
we
de
charge,
go
cover
one
side
J'aime
qu'on
s'électrise,
qu'on
se
couvre
l'un
l'autre
Like
congo
defender,
I
no
go
play
offside
Comme
un
défenseur
congolais,
je
ne
jouerai
pas
hors-jeu
I
fit
give
you
the
world
but
Na
God
get
am
Je
pourrais
te
donner
le
monde,
mais
c'est
à
Dieu
qu'il
appartient
Where
other
people
go
stay
abi
you
wan
rent
am??
Où
les
autres
resteraient-ils,
ou
tu
veux
le
louer
?
Na
joke
I
dey
so
babe
no
get
am
twisted
Je
plaisantais
bébé,
ne
le
prends
pas
mal
Like
Ehiz
dada,
enemies
father
Comme
le
père
d'Ehiz
Dada,
le
père
des
ennemis
How
people
go
hide
your
sugar
give
you
salt
Comment
les
gens
peuvent-ils
cacher
ton
sucre
et
te
donner
du
sel
?
Even
good
morning
fit
bring
how
are
you
insult
Même
un
bonjour
peut
être
une
insulte
déguisée
Once
again
she
say
Erigga
do
comedy
Encore
une
fois,
elle
dit
qu'Erigga
fait
de
la
comédie
See
your
face,
you
even
resemble
bovi
Regarde
ton
visage,
tu
ressembles
même
à
Bovi
I
tell
am
say
I
love
you
baby
do
your
worst
Je
lui
dis
que
je
t'aime
bébé,
fais
de
ton
mieux
You
no
dey
see
look
around
me,
it's
two
of
us
Tu
ne
vois
pas,
regarde
autour
de
moi,
on
est
que
tous
les
deux
Money
dey
allow
me
let
me
be
your
purse
L'argent
me
le
permet,
laisse-moi
être
ton
porte-monnaie
She
say
u
just
want
dey
play
oya
true
or
false?
Elle
dit
que
je
veux
juste
jouer,
vrai
ou
faux
?
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
Anytime
you
dey
around
body
dey
kpakpa
me
Chaque
fois
que
tu
es
là,
mon
corps
se
met
à
trembler
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
E
get
the
way
your
matter
be
Il
y
a
quelque
chose
dans
ta
façon
d'être
Anytime
you
dey
around
body
dey
kpakpa
me
Chaque
fois
que
tu
es
là,
mon
corps
se
met
à
trembler
Waff
town
stand
up
Debout
Waff
Town
Оцените перевод
Оценивать перевод могут только зарегистрированные пользователи.
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.